Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Too much money e be sagging my jean 💵💵💵
24,302 Aufrufe • vor 2 Monaten •via X (Twitter)
36 Kommentare

We’re full of surprises, like a prankster.😂 dem no fit keep up cause you’re bad! Iron is really EXCELLENT! ⚔️

Men dey back

His EXCELLENCY 🙌🦾

Plenty money 💰

Iron no be small thing you dey through, we go surely chop any of your lamba anytime anyday 😉

Odumodu for this jam mehnn or BurnaBoy

@6uff_ when are you dropping new jam ?

Excellent out now

No be lie Jamming it already.

I too love that flute instrumental, plus the way you ride am😮💨😮💨

How much you get gan gan?

Iron dun Iron this one

My oga you dash me that GLE because of your height don pass am

I dey imagine Big Wiz for this kind tune 🔥 🎵 🔥

Iron you're really excelling in this music p

There's something about this your songs, It's how you flow with the beat

It's Monday, get motivated with my new song "DREAMS" Just give it a listen please 🙏🥹🎵

Good music

I rap pass you 6uffdaddy

IRON

Iron do me 1 meter na

IRON ……. Richest upcoming artist with GLE

Lemme help u carry some

HIS EXCELLENTLY IRON

Ironnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnn

All them Ironmonkey I’m giving you 24hours. Release dis smoke. 💨

Iron take 90% royalty for this my track

IRON 🥵🔥🛠️

Make dem give me space like Nasa

Baba we don miss you o 💯

Iron bender, you’re very Excellent.

Motion

🙄

Senior abeg one verse

Men mount, because men dey with iron.

This jam need remix with two people
Ähnliche Videos
Sensitive content
🕯️🕯️🕯️💵💵💵2025 abundance of money 💵 💵💵🕯️🕯️ May we touch money we’ve never touched before.
Lady_Gee
162,256 Aufrufe • vor 1 Jahr

