Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Took me just about 30 mins to learn these breakdance moves; Such a fast learner. I tried...🔥 Song: Michael Jackson - Smooth Criminal. Director Bae_u 🎥 @sulaamaito

1,481,628 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)

10 Kommentare

Profilbild von 𝔸b𝕒𝕫𝕫
𝔸b𝕒𝕫𝕫vor 1 Jahr

@isbae_u @sulaamaito Na this usher for my church I blame,because why he go see me dey press phone for church and he no come seize am.💔 see wetin I come dey watch

Profilbild von Shugar
Shugarvor 1 Jahr

@isbae_u @sulaamaito I no blame me na me wey no go church I blame… if I Dey for church I for no watch this nonsense

Profilbild von Miss.ayo.artss
Miss.ayo.artssvor 1 Jahr

@isbae_u @sulaamaito I don confirm am say you dey craze

Profilbild von As E Dey H0T
As E Dey H0Tvor 1 Jahr

@isbae_u @sulaamaito Why are you shaking like this:

Profilbild von Director Bae_u
Director Bae_uvor 1 Jahr

@sulaamaito WATCH OUR INTERVIEW HERE :-

Profilbild von MR AKIN
MR AKINvor 1 Jahr

@isbae_u @sulaamaito Na dis point I know say Daniel take small sapele water

Profilbild von Chioma Favour
Chioma Favourvor 1 Jahr

@isbae_u @sulaamaito You Dey do like worm wey dem pour salt 😂😂

Profilbild von TENIOLA
TENIOLAvor 1 Jahr

@isbae_u @sulaamaito Who be Micheal Jackson for where Daniel Regha dey? Clear road jorrr

Profilbild von Daviid.O 💰
Daviid.O 💰vor 1 Jahr

@isbae_u @sulaamaito Forget the cruise. Any brand that signs Daniel Regha will enjoy him. His loyalty to the VIP VENDOR is underrated. Just like Davido to Martell 🥂🫡

Profilbild von Star Girl🦅🦅
Star Girl🦅🦅vor 1 Jahr

@isbae_u @sulaamaito “Pour salt ontop the earthworm”😂😂😂😂

Ähnliche Videos