Loading video...
Video Failed to Load
Top 5 cleanest animal
18 Comments

Cat no even shock me! I once had 2 kittens that grew to become cats. Them no go shit for inside dirty litter box.😹😹😹

I don won this guy mek him no dey talk this thing him no dey hia 😠 no dey give me information wen you no know wetin I go take am do. Tell me wetin to take am do 😏

Rabbit eat their own poop and lick their piss😂

Dey play 1-Cat 2-Domestic pig 3-Ants 4-polar bears 5-Dolphins

English told us “as dirty as a pig” Omo we owe pigs an apology

keep going my bro

my cat prefer to poop inside house than outside🤧

Cat

That pig own na lie

Na dem dey smell pass

Pig shock me o

You gained a follower brr I love your content

But Muslims say pig bbn I love siii the most dirtiest animal they said so many things about pig for us to dislike pig but I will still eat it for good they have the best meat when grilled

Pig????????????????

Rat shock 😳 me

Pig 🐖 is supposed to be number one bcoz I know about it long long ago..

Cat suppose be number 1 they barely smell

Cat yes
