Loading video...
Video Failed to Load
Track 1 Ajo
184,628 views • 2 years ago •via X (Twitter)
39 Comments

Abbii nah only me get bad mine or nah too much garri 😢🤔

Na people like una dey rape women.

@iamnasboi ubok Abasi mbok 🙏🤣🤣🤣🤣 I’m different But next time tell her to dress decent See as u dress cover ur body but she come de her own naked it’s doesn’t make any sense sha

@iamnasboi make she wear jeans go beach?

@iamnasboi Ogar rest Then wetin nasboi wear go beach 😒 Nah beach clothe way nasboi de wear so?

I’m impressed, this melody will brighten even the darkest room👏👏

Nasboi calm down, I still dey Track 2, give me small break make I learn one

Una too like Love Music for this country😭.. ABEG Mk una try de drop us Sad songs

I don stream your album tire... Nah me dey preach your gospel for my hood.. Egbon dash me 100k, me sef dey try for your PR 😩

Abeg holl skit, that one you be 🐐

@iamnasboi Please visual for No be so!!!!

you no go hype that track with chike ke?

May you succeed in this musical career. Your sound tracks dey gimme joy abeg

Play on 1.25x and thank me later.🔊

Beautiful. You should hear this too🥺

You are good bro 🔥

My tomato 🔥🔥

Sweet and jollyful 💥

pls engage oooooo

For where una dey see all these fine girls sef 🥹

Waco music I tell you this for free

This song sweet sha, send your aza

This Nasboi is just a lover boy😂❤️.

U good normally🔥

You are gradually replacing Wizkid Chia

Gibberish as usual

Let it rain man!

E no good make your babe tall pass you sha🥸

Bro make sure say you shoot a proper video for "could this be love" that song make sense die

Nasss🤍

I think you need to release a video to all the songs….cause I can’t even lie yeah, I’ve gone to listen to your album buh I wasn’t feeling it, buh after watching this video, I think I will go and check it out again ❤️🫂

🔥🔥🔥 too good

If you commit another guy go chop her

🔥🔥🔥🔥🔥

All your songs are sweet

My favorite track🔥💯

❤️❤️🐐

Y'all should stream ooo💞💞💞

Make I nur lie @iamnasboi too good! Lyrically 💯
