Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Track 14 - My G . #Sanity
30 Yorum

We nor go stream your album.. You dey fight with our presdo ratel You don fuck up be that..

Guys do I really sound like naira Marley 🥺

So tell me how this song relates to the EndSars protest? Or it's just a publicity stunt on your side?

Mohbad no work again. Nigeria story no work again now nah VDM you wan use . God no go agree with you because you be bad person.

If you like put ice, he no go high ...

And 1 idiot say this one is cursed Konibaje fun e Dangbana president

Man’s career is going down small small 💔 what a pity I’m feeling for him right now.. maybe na bcoz everybody don know ur scope say nah Mohbad u dey use promote your shit As dem no allow u dis time your Album con flop 💔😂

🔥🔥🔥

Gbelashmuda zflop 😂😂

That track with k1 nah on repeat o Mouth suppose don dey pain k1 by now sef 😂

💯 for you I love this so much

Bella flopda

You fell off bro ❌❌❌❌❌💔💔💔💔💔😹😹😹😹😹😹😹😹

Bella shmurda Voice of okoko ojo

Dangbana no go retreat 💐💯

Bella flopda

Nah where the money dey i wan dey look💯

Na man you be bella

Ice man Omo Werey

Where Mohbad royalties dey? U this boy..

I think this video is for another song ( I think)

🏆

@BellaShmurda please check my post I just did a reaction video for you please

🥰

😂😂😂😂

@baddy_loaded see track now 😂😂✋🏽

Unar Mohbad Emotion tactics no dey work again the ice king? Flop album of the year ✌🏾

Shout out to the real gee out there 😘👋🫰💯

Bella Shmurda God will bless you for dropping this great Masterpiece

If you like Plant bomb 💣 join the album. E know go blow 🔥 😂😆😆😆😆

