Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Track 14 - My G . #Sanity
30 Kommentare

We nor go stream your album.. You dey fight with our presdo ratel You don fuck up be that..

Guys do I really sound like naira Marley ๐ฅบ

So tell me how this song relates to the EndSars protest? Or it's just a publicity stunt on your side?

Mohbad no work again. Nigeria story no work again now nah VDM you wan use . God no go agree with you because you be bad person.

If you like put ice, he no go high ...

And 1 idiot say this one is cursed Konibaje fun e Dangbana president

Manโs career is going down small small ๐ what a pity Iโm feeling for him right now.. maybe na bcoz everybody don know ur scope say nah Mohbad u dey use promote your shit As dem no allow u dis time your Album con flop ๐๐

๐ฅ๐ฅ๐ฅ

Gbelashmuda zflop ๐๐

That track with k1 nah on repeat o Mouth suppose don dey pain k1 by now sef ๐

๐ฏ for you I love this so much

Bella flopda

You fell off bro โโโโโ๐๐๐๐๐๐น๐น๐น๐น๐น๐น๐น๐น

Bella shmurda Voice of okoko ojo

Dangbana no go retreat ๐๐ฏ

Bella flopda

Nah where the money dey i wan dey look๐ฏ

Na man you be bella

Ice man Omo Werey

Where Mohbad royalties dey? U this boy..

I think this video is for another song ( I think)

๐

@BellaShmurda please check my post I just did a reaction video for you please

๐ฅฐ

๐๐๐๐

@baddy_loaded see track now ๐๐โ๐ฝ

Unar Mohbad Emotion tactics no dey work again the ice king? Flop album of the year โ๐พ

Shout out to the real gee out there ๐๐๐ซฐ๐ฏ

Bella Shmurda God will bless you for dropping this great Masterpiece

If you like Plant bomb ๐ฃ join the album. E know go blow ๐ฅ ๐๐๐๐๐

