Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Track 2 “runs am “ uzamathe3rd EP out now 🔥🔥
43,073 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)
10 Kommentare

Taggie 🦋🦋vor 1 Jahr
The matter taya me but i no fit report am 🔥🔥

i am _YOUNG FEEZ ❤️🦅vor 1 Jahr
Can’t get this song off my head The song too lit 🔥

Favor Geevor 1 Jahr
We Dey stream ham no worry

Xander_D_GR8 𓃵vor 1 Jahr
Na you Dey runs am 😂🔥🔥

🐐vor 1 Jahr
Na scra na scra

DICEYvor 1 Jahr
See speaker now how I won dey vibe to this jam 😭

Show KILLER 999 🇳🇬🇺🇸vor 1 Jahr
Biggest Pluto 💰🔉❤️

Seniorman Kelz🇳🇬🎧🎶💵vor 1 Jahr
Famous boy

Seun Dedevor 1 Jahr
Sabi boy🔥🔥

that_SHAKARA_NURSEvor 1 Jahr
The trinity of music de Pluto records. All of them come be brothers. Una no want MKe we even get favorite 🔥🔥🔥🔥
