正在加载视频...
视频加载失败
Tracklist 🔥 (Hunger Dey) note, this song isn’t in the Ep
10 条评论

2baba influence dey show for ur sound, it's beautiful to see 👍🏼❤️

Your voice don dey resemble 2Baba

Why? This one too hardddd🥺🙌🏻🙌🏻

I'm actually excited to for ur debut, you've worked very hard, you deserve every success that has come and is coming ur way 💯

How God go give one person comedy and music talent. Na cheating o

Come collect your headies award already

you suppose chil small dey enjoy skit money but you just dey rush yourself i like you na why i dey give you this advice

Nah This is beautiful Giving off Fela vibes at some point This would have been an amazing intro song

Dope🔥The generation wey influence your sound show. Definitely listening to the EP💯

You too sabi this music thing 🔥🔥 While we're here, Pleaseeee repost my pencil drawing 🙏♥️
