Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Trench Boy don come again today 😂😂
17,444 görüntüleme • 3 ay önce •via X (Twitter)
18 Yorum

ACTIVE3 ay önce
The guy bad sha no worry him sabi this content thing

Beri🌚3 ay önce
Trench boy matter Dey always Dey different 😂💔

MAJOR🦍3 ay önce
Olaiya na my hood oh,life sweet that year for ASO ROCk

🐅🐅🐅🐅🐅🐅3 ay önce
He want make mavo sign him to the label If you understand

Olayiwola kehinde 🍀3 ay önce
Na the ending part Dey annoying pass 🤣

Soft Life3 ay önce
Trench na out druski😂😂

Chidera Clinton3 ay önce
Na una dey buy amala and meat for am that year. That's in the past o 😅

Dwayne dapper3 ay önce
Make Mavo no knack your babe oo 😂😂😭😭

just emma😎3 ay önce
What do girls really want 😂😂

Saygclipping3 ay önce
Trench always in tr0uble with any of his girls if not Kid baby today is another girl😂

Tobi3 ay önce
Na everyday he Dey come 😂?

𝐁𝐥𝐢𝐧𝐤𝐬𝟒𝐫𝐞𝐚𝐥✰🦅3 ay önce
This guy😂😂

one of one3 ay önce
Na to leave the girl oo

zaheer🕷️3 ay önce
ogbono na craze being😂😂😂

KHOZII☘️3 ay önce
This guy 😂

Francis3 ay önce
Real life o 😂

Évał🌻3 ay önce
This thing dey annoying sha

Anonymous3 ay önce
Naira Marley - Why
