Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Trench Boy needs to be stopped, he too dey cast update 😭😂

498,857 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)

8 Kommentare

Profilbild von Demigod 👑⚡️🌬☯️
Demigod 👑⚡️🌬☯️vor 1 Jahr

@TeniolaYBNL My friends don’t even need to tell me anything Just bring her to the house, let me know her name and leave the rest to me 😂😂😂😂

Profilbild von JUNIORCARES
JUNIORCARESvor 1 Jahr

@TeniolaYBNL You never carry girl go one new shopping complex come meet caretaker, talk say you go like collect this shop for her 😭😂

Profilbild von Ogbeleje77
Ogbeleje77vor 1 Jahr

@TeniolaYBNL I use am last week , I go use am this week.....this pattern no dey cast.....na wetin dem one hear be that....

Profilbild von Dami
Damivor 1 Jahr

@TeniolaYBNL Update casted!😂

Profilbild von DANIBOY
DANIBOYvor 1 Jahr

@TeniolaYBNL God abeg oo 😂

Profilbild von TOP-KID
TOP-KIDvor 1 Jahr

@TeniolaYBNL Make una locate this guy before water go pass garri oh.😂

Profilbild von Ukoeka| (✸,✸)
Ukoeka| (✸,✸)vor 1 Jahr

@TeniolaYBNL We don’t need to tell our friends They know what to do

Profilbild von Shadow-sama🥷🏾🇧🇪
Shadow-sama🥷🏾🇧🇪vor 1 Jahr

@TeniolaYBNL Someone hold this guy😂😂