Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Trenches father and daughter 😭😭
129,636 просмотров • 9 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 35

that egbon go like that smallie enh if u go follow her fight for street your own don finish 😂

Rich man pikin go think say them wan go fight war

No be noble be this ?

Lion no dey born goat 😂

I just dey laugh enter samlarry house

It takes two to tango in ikorodu

Mess with that girl first and see idan

Rich man pikin go think say nah fight 😂😂

So na watin my enemies want make I dey do with my pikin be this Omo I go wait small

Just pass your boundary make you touch that girl, na she go fess break bottle for your head you retaliate laidis the Egbon go finish you ni asapu 😂😂

Even the richest kids on earth can never get this kind of a present father.🖤

Snake no fit born Wetin short

God watching Nigerians misbehave amidst all the chaos they are facing

Na wetin government want make all of us dey do be this 😂

He loves that girl so so much. She is the apple of his eye and she loves her papa too Love comes in different ways and I enjoyed watching this so so much Father and daughter 💕

that year....omo incrediblenoble for shogunle

Where Noble dey self?

Which trenches , na Yoruba father

She looks like Emmanuela of mark Angel

Joy no pass like dis🤣

Poor man pikin. Chai

😂😂noble

God Abeg no use this kind life test my faith

Ah ah ,when you cut your dreads

Incredible noble 🤍🫡

I’m tired of pretending what’s the meaning of trenches

😂😂😂😂

Good afternoon sir

Noble na werey 😂

Our mates dey invent nuclear o

Incredible noble 🙌🏼

Noble glow up still get ogba😂

OMO ehh 😂😄

Everywhere good 👍

2020 😂
Похожие видео
Sensitive content
" Our daughter killed herself after finding out her sugar daddy was her her own father " 😭😭
ChrisExcelTranslator
65,713 просмотров • 2 месяцев назад
