Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Trenches love is the best.😍😍

177,348 просмотров • 3 лет назад •via X (Twitter)

Комментарии: 10

Фото профиля AJUBA101
AJUBA1013 лет назад

Nothing compares to genuine happiness, love and care. Well, life is coming to test both of you soon enough. I hope you hold tight like you’re holding yourselves now. Love and light!!

Фото профиля JAs
JAs3 лет назад

Young love 🥹 wetin concern dem with fuel ⛽

Фото профиля Razqee
Razqee3 лет назад

Very secure and no billing, just two look for what to eat and knack

Фото профиля Mazi-Ebubechukwu 🦁🦁
Mazi-Ebubechukwu 🦁🦁3 лет назад

One yahoo boy go come spoil everything now

Фото профиля The Ma¥ōR of Warri™✌️
The Ma¥ōR of Warri™✌️3 лет назад

Meh notin beat dat feelings living in trench but u still av sm1 who love u geniuely. Indeed love is the greatest thing

Фото профиля Brown Choco🤤🍫
Brown Choco🤤🍫3 лет назад

God, am I a furniture?

Фото профиля VERIFIED homie
VERIFIED homie3 лет назад

This ones no dey buy food nothing concern dem with fuel ⛽️ just love inshalla Wahala for their senior brother or sister dem go bill you tire

Фото профиля BASHAR
BASHAR3 лет назад

The one recording

Фото профиля Fantasy
Fantasy3 лет назад

Imagine me waking up and seeing my videos all over the internet because people do not respect boundaries 😭

Фото профиля nĐÏfreke JÅCĶSŐN 🏗🌐🛰
nĐÏfreke JÅCĶSŐN 🏗🌐🛰3 лет назад

Nawa ooo! On a faithful subsidy Monday as this 😡 I sha pity who do the video… eh dey like King David from ehm palace dey watch person relationship dey baff

Похожие видео