Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Trending video gets people talking online
1,302,782 просмотров • 3 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 35

Make the gods self no go develop diabetes 😂

Coca-cola company right now

This contributes to water pollution, and aren't they aware that wasting edibles is a sin? The govt should be arresting people like this.

Fanta company management right now:

Before fanta came to Nigeria what was the gods drinking?

Don't know how fanta became the beverage of choice of the marine kingdom. Who did that advertising?

If I enter this water go meet mami water I go break their door for there

Fanta is tied to spirituality. I know some of y'all babies and Genz will dispute me. It is what it is.

Doing all this only to end up with corolla 2014 with iphone 11pro max and a fake gold chain is wild.

Make deity no get diabetes o😂😂😂

God wey una dey feed sugar like this go just suffer from diabetes type 2 die cos wtf 😂😭😭

Fanta supplier after the ritual

may diabetes no kill the gods

Na only for Delta state I Dey see this kind rubbish😂😂😂 na water pikin dem Dey call themselves. Stupid set of girls na dem full Agbor

Tell me why Fanta no go deh expensive after the owner don see say his Fanta dey give money for Nigeria.

Ahhh, Fanta really need to recognise this set of people.

Black people, so which of you sat with your goddess abi gods to know they liked Fanta 😂😂😂 omo some activities are very foolish, just dey waste jedi jedi.

The gods too like fanta, they're even scared of gedi-gedi 😂

I like this kind settings. Next time Muna invite me , I go bring soft bread

Them wan use jedijedi wound the gods ni, Coca-Cola suppose use this gods as brand ambassador oooo

No wonder fanta is getting more sales than Coke this days

The chief priest probably own the store they bought the Fanta from. Then they’ll sell it o the people in packs or in pieces. Money making scheme.

Diabetes go won wound the gods 😁😁😁

Water just dey jeje u na dey pour ham fanta all of una dey craze both uprising yahoo and the iya

All this people never still wise

GOD NO BE SUGAR DADDY OHH 🤔🤔

I think people should know that not all prayers are to Our heaven father. Many pray to other being.

Diabetes go soon kill una spirit🤣

Until water spirit get diabetes Una no go rest

To ba nii ki lon mu , To ba ni Malta Guinness, wa nii ko maye nje, Wa nii Jedi lo ma pa. 😂🫴🏿

@beeyee80 They’re pouring Fanta like it’s libation in 2026. The gods really said no palm wine or dry gin, only soft drink. 🤦🏽♂️

Fantastic! Wasting of resources

Coca Cola companies rn

Who is going to tell these foöls that they're polluting the water and disturbing the ecosystem and that there is no stupid Iyemoja or sky daddy anywhere?

Diabetes go soon take one of the gods
