Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Trinity is taking streaming to another level !
55,369 просмотров • 3 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 15

Emizzy👑3 дней назад
Make I come waste my data on you keh.. wetin do step mom and son 😂😂

Emmy Of Wall Street🦇3 дней назад
Bruh ur shit are dry

Arinze2 дней назад
Give this guy time him go better pass Peller😭💯

onlynwosu3 дней назад
Please Incase you are new in his page don't be scared he just run mad

MERCY REACTS🔫🦀3 дней назад
Omo you try

Victor adeniyi3 дней назад
Copy and paste level abi 😅😅😅

Warriboy2 дней назад
Na to bring Davido come here oo😂

Town Crier 🐍2 дней назад
I love this tho

lil frosh2 дней назад
If you later wan sell your streaming things abeg make we know 😂😂

MΛƬΣ.2 дней назад
lol

Stephen Emmanuel2 дней назад
Which kind settings be this

Legacy2 дней назад
This is ritual

Heis_CROWN👑💡2 дней назад
@Gilmoorre Welldone

Michealkingomk2 дней назад
Stop Dey mumu Halloween no be our thing

Main Show2 дней назад
This how you all hated Carter when he first start ..but you all like what he do now 🤣🤣🤣



