正在加载视频...
视频加载失败
Trinity is taking streaming to another level !
55,369 次观看 • 3 天前 •via X (Twitter)
15 条评论

Emizzy👑3 天前
Make I come waste my data on you keh.. wetin do step mom and son 😂😂

Emmy Of Wall Street🦇3 天前
Bruh ur shit are dry

Arinze2 天前
Give this guy time him go better pass Peller😭💯

onlynwosu2 天前
Please Incase you are new in his page don't be scared he just run mad

MERCY REACTS🔫🦀3 天前
Omo you try

Victor adeniyi3 天前
Copy and paste level abi 😅😅😅

Warriboy2 天前
Na to bring Davido come here oo😂

Town Crier 🐍2 天前
I love this tho

lil frosh2 天前
If you later wan sell your streaming things abeg make we know 😂😂

MΛƬΣ.2 天前
lol

Stephen Emmanuel2 天前
Which kind settings be this

Legacy2 天前
This is ritual

Heis_CROWN👑💡2 天前
@Gilmoorre Welldone

Michealkingomk2 天前
Stop Dey mumu Halloween no be our thing

Main Show2 天前
This how you all hated Carter when he first start ..but you all like what he do now 🤣🤣🤣



