Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
🚨TRIPPIE REDD, REMA NEW SNIPPET 🚨
550,941 просмотров • 5 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 33

Rema has this dangerous melodic progression in is bag

@ayo0luwax “Snippet” Mf that’s the whole song

Make Una send rema go oshodi abeg which kind song be this

Nigerians are the most talented in the world … e choke

This is just melodious nonsense Tf is this?

This song has so much potential. Need to work on the lyrics, polish the production and get a Drake feature. Guaranteed triple platinum

See better jam for here wey Seyi for drop as single and promote ham.

Be like this one no won collect grammy

This one na full song no b snippet

“for her” x20 tf are these people single these days

Abeg how una even dey take compare this boy with Omah lay, omoh Omah is like 1 million times better

I like the song but y'all know rema doesn't need to be in an "Afro beat" type of beat before he can sing with an American artist, remember what he did with don toliver on his album octane.

Another Ballerina 😂💔

@tooeasytheysaid Sorry your brains are de@d if you believe this guy is even close to Omal spirit lay

Na “whine for me, whine for me” I just dey hear.😂😭🤮🤮

Fc don and Giran don Dey cry already 😂

I really love trippie is coming to Nigeria audience very dope to see but i just want rema to drop a song like we not hearing any rema in 2026

@MahrexOwl Abeg we still the chop omah lay album you go hold first

i’m sat !!! 😌 🔥 👏

I like Ozeba Rema pass all this foreign sound. E dey sing with nose

Everywhere red, pass triple red for my side like this.

@badmulato some new music finally 😂

Omo me no like this song sha

Their real papa for industry don ready to drop, make everybody go hide their head 🐐

flop😂😂😂

No this mf rema is crazy

Incoming flopping 😂😂😂😂

@FugaziReturn Omah ladies fans go just open mouth waaaaaaaaaaaaa

Make he come back next year OmahLay don feed us for the year

This issa blast 🙌 from Rema.

rema don dey mumu o💔

I too love Rema 😭😂 no homo tho

We no dey hear him gbedu again Make he go one side joor....COM💜
