Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
True talk🤔😂
34 Yorum

I will spoil myself till she's scared of losing me.

Girl wey fit dey knack one poor boy low-key..she go still dey dash am your money😂

Obough upgrade gbewa

If u like upgrade 2009 obough to 2020 obough Them go still buy am😂

Dumbest thing men do... Once higher bidder enter.. your go succumb and cry tire 😂😂

Na that time does werey boys go wn still collect her number 😂😂😂😂

Crazy thing be say he no even rich as he think

Any woman u are spending money on today just know you’re upgrading her and she self know She will soon tell u how she’s bigger than u when she see someone better.

Na she go carry give low class boy to fuck her, that’s when you go be disappointed 😂😂😂😂

Dey play

Dodoyo don dey reduce, na Dindinrin remain 😂

Where your money stop na there another man own start lol 😂😂

A higher bidder will still show 🤣🤣🤣

Aah ahh

Na always the broke one sha Those people wey him Dey talk Shey na broke men Dey fuck them

Thing's way go send una back to village plenty oh Hmm🤧

You fit upgrade her standard finish make she still go back to her ex

What if she's the one approaching them ?

E go reach eternity until some boys go wise.

Until you realise that drivers and normal gym guys have access to oga madams

Reminds me of a couple I know😂 Started middle class, man made money, changed her life and made her larger than life. As the lore goes, she cheated with a semi big pro tennis player while she was on vacation. So, take care of your wife but if she no good, she no good.

Nah your gate man go dey fuck her,,lolll no b woman dey play

Plot twist: na him be the other man 💀

This kind thing Dey always pami

No be small dey play him come dey feel like obi cubana abi na Dangote or Elon

Men please Listen and Learn.

Dey playyyyy o 😂😂 na who nor fit afford her go dey chop her

And she leaves you on 10 th March 2017

A Woman won’t love you or stay with you because of what you doing for her. A woman will Love you and stay with you because of what you are doing for yourself. Women likes a man with Dignity. A Man that knows what He wants, not a man that pleases a woman just to keep her.

Abi he won give her Hiv ni

Nah her self i even pity more

This one never see life. Where you money end na where another man money never start from

This one mumu no too much 😭😂

@HighTrustMedia
