Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Try dey recognize dem Egbon for streets😭😂
10 Kommentare

Stonecodevor 1 Jahr
For more videos, check out my Instagram:

Stonecodevor 1 Jahr
Tags: @yabaleftonline @instablog9ja @PulseNigeria247

Machalavor 1 Jahr
I swear to god you sabi this skit die 😂😂😂 I don witness this skit real life this evening 😂😂😂

Stonecodevor 1 Jahr
Thanks fam😂💯

Kentvor 1 Jahr
Rule number one; no allow egbon adugbo hold your phone 😭😂😂😂

Juniorvor 1 Jahr
Newtaker ni omo yen 😂

Stonecodevor 1 Jahr
😂

Ebuka liked your post™️vor 1 Jahr
.... The day wey enter street around 1am, him boys be wan stop me as he come talk "shey na bigi be that"?, I no know which bigi he dey refer to but i just talk say na me o, he say make them free me. I no dey use that guy play.

T33WHYvor 1 Jahr
Guyy, you go be egbon Adugbo sha 😂😂

Stonecodevor 1 Jahr
Who you take know😂
