Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Tunde Perry dey use juju throw dice ๐๐๐
97,039 Aufrufe โข vor 7 Monaten โขvia X (Twitter)
34 Kommentare

Itโs grace, luck , alignment - itโs alchemy , his whole spirt , body , blood, every energy in his body is aligned for 6 to show . The universe takes over

This thing made one man lose is two buildings inside phase 4 back then ๐คฃ

e Dey for body ๐คฃ๐คฃ

Olorun seh ๐๐

Tunde Perry na Ebora ๐๐๐

For someone like me who attended public secondary school, I can tell you people do call number before they throw.

Datiemo ๐น

Street OT no allow Perry use he dice. E get why

Six most show

My favorite bet ๐ฏ๐ฏyou go try if you go chop me for dice

6 come naโฆ no be you nurse dice??? Oga shift jor- Tunde Kala ham!!!

Egbon get one special Dice ๐ฒ

Dey play.. change of dice dey streetโla ju eh

Yinmu Person wey we chop him money for Birmingham last year๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Six must show with his left hand!

Na me go bring my dice

His left handed and that hand is a favorite for lots of things

I no Dey play this 6 show cus street boys get dice and Naso them Dey always move up and down when them Dey play. Highest number or face front

Him juju strong

O le gbe motor yen lo ๐๐

Dice bet sure for the Werey like mad

Na lefty, wetin you expect

6 must show

I hate gamble ๐คฆโโ๏ธ

Normally the juju dey ๐ Nah who sabi sabi ๐๐ป Werey don go ijebu

E don cut am for dice. We sabi as e dey go

E dey Bro Tunde body

๐

There is a dice that brings out 6 every time! If you know you know โ๏ธ nothing like luck, please

Na double 6 if na God throw dice ( @wizkidayo

Olowo Idan

Ko si bi ton lo o๐คฃ

๐

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ
