正在加载视频...
视频加载失败
Tunde Perry explaining what Egungun meant in his interview with Ishow Speed👀😂
30 条评论

He’s the least qualified person to interpret what Egungun meant by those questions.

See the kind people yoruba dey make popular! I no mean dis from the side of trib@lism. But just look at!

you don dey speak english lately😂

The Werey don smoke again

Una don too make too many illiterate relevant. He is now a public damage controller. What everyone saw ?

Oloshi😂

So we should understand what the word means from you ?! You that can barely hold a single sentence without using Yoruba Dey play

Explain this one

Not you Perry 😂

Omo who no go school dey help who go school interpret 😭

If you loose guard , even mumu go advice you 😂😂😂

o ma t’irin 😂😂

Bro we mumu for this country , imagine make this one dey try explain things to Nigerians,fuckkkk.

Imagine an unlearned trying to explain what a learned meant to others, same thing as a blind man a giving directions to an able bodied man

Dem really gaslight us when we dey small dey tell us say yoruba people dey very intelligent say when we dey fight civil war say all of them dey school 😭😭😭

So na egbon adugbo go tell me meaning of something?

Make Illiterate Dey explain wetin Graduate mean

Elete jonpa bi pọnmọ Ijebu Igbo.

Bomboclat man

Ete werey b ponmo to ti jona😭

Someone who should have been in NURTW Akure 🙄 Maybe master spelling your own name first before trying to lecture me in English, a language in which I earned 14 distinctions. 🫳🏾

How about the “woo woo woo’ explain that one too

Stupidity/dumbness Yariba

I bet if it was an Igbo that made that blunder by Egungun Tunde Perry won’t come to the internet space to make this explanation. Him and his likes would be out here dragging the Igbo tribe. The level of this barking (wow wow) is beyond comprehension

Speaking Nigerian English can be tricky and confusing. I hate that I agree with him, but he is actually speaking my mind since I saw that video. The lesson: Anything u put online, people can give different interpretations, so be careful of how u say things.

I’d pay to stop seeing this nuisance on my TL.

Now explain ` When did you start this your woo woo woo '

Olodos supporting olodos

omo na only Jesus Christ fit make una leave this egungun matter oh😂😭 as for this werey, you see anybody dey wear pampers for here?? abeg go sit down

Werey wey no hear English wan explain meaning of healthy and strong give us!😂😂
