Loading video...
Video Failed to Load
Tunde Perry talk something real for here โค๏ธ๐๐ฟ
35 Comments

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ Lion no dey born goat. Werey must born werey. If no be say na underage, perry wan swear for him papa @Brotherdemola

Mogaji of TikTok ๐๐๐๐ Girl crack my ribs

Omo this pikin just dey whine Tunde Perry๐

This chicken pikin go worse pass her papa oo

I swear I just they like this tunde perry more

The girl lack manners

Like chicken like chips ๐๐

@vybz1_kartel01_ Oka bimo le Obi oro

Be like old Nollywood scene between Baba suwe and Samuel (Ajirebiโs son) or Korede of Korede films ๐ญ๐

The girl na weerey๐๐๐ weerey say she give Tinubu 5days

Awon Eru will give them anything to get DJ chicken released. Seyi Tinubu no die oo, Seyi Tinubu father never won 2027 election oo๐คท this can only happen in Nigeria Shaa

This girl don kolo, he still say Chicken Imagine calling your father Chicken Dem no train her well ๐ญ๐ญ๐๐

Perry just dey showcase Dortmund these days..

Having a rude child as this. If papa no good, mama self suppose worse? Nawa.

Like father like daughter

โAny update of my daddyโ

"Ewon yen gang pe, abi ojumi ni" This werey dey whine Tunde ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Your dad is still dey ๐

Like father like daughter

This chicken pikin na werey ๐๐๐

ode lomo yi๐๐๐โ๐พ

Is he the real dj chicken son?

Mogaji TikTok ๐๐ญ๐

Apple doesnโt fall far from a tree ๐

๐๐๐๐ naija nah cruise boat, she just dey sail nice...Omo ale lomo yen๐๐

Like father like daughter

Lol like father like son like TUNDE perry

Seyi Tinubu go dey feel Guilty by now

She say chicken๐๐๐

Chicken ogbodo shewon๐๐

She get choke for head

Any update on chicken ๐คฃ๐คฃ

Your dad is still there ๐ญ๐ญ๐ญ

Like father like daughter no DNA needed...

Dj chicken ๐ don born dj oromo chicken ๐ ๐๐๐
