Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Tunde Perry talk something real for here ❤️👏🏿
Комментарии: 35

🤣🤣🤣🤣 Lion no dey born goat. Werey must born werey. If no be say na underage, perry wan swear for him papa @Brotherdemola

Mogaji of TikTok 😂😂😂😂 Girl crack my ribs

Omo this pikin just dey whine Tunde Perry😂

This chicken pikin go worse pass her papa oo

I swear I just they like this tunde perry more

The girl lack manners

Like chicken like chips 😂😂

@vybz1_kartel01_ Oka bimo le Obi oro

Be like old Nollywood scene between Baba suwe and Samuel (Ajirebi’s son) or Korede of Korede films 😭😅

The girl na weerey😂😂😂 weerey say she give Tinubu 5days

Awon Eru will give them anything to get DJ chicken released. Seyi Tinubu no die oo, Seyi Tinubu father never won 2027 election oo🤷 this can only happen in Nigeria Shaa

This girl don kolo, he still say Chicken Imagine calling your father Chicken Dem no train her well 😭😭😂😂

Perry just dey showcase Dortmund these days..

Having a rude child as this. If papa no good, mama self suppose worse? Nawa.

Like father like daughter

“Any update of my daddy”

"Ewon yen gang pe, abi ojumi ni" This werey dey whine Tunde 🤣🤣🤣

Your dad is still dey 😂

Like father like daughter

This chicken pikin na werey 😂😂😂

ode lomo yi😂😂😂✌🏾

Is he the real dj chicken son?

Mogaji TikTok 😂😭💔

Apple doesn’t fall far from a tree 😂

😂😂😂😂 naija nah cruise boat, she just dey sail nice...Omo ale lomo yen😂😂

Like father like daughter

Lol like father like son like TUNDE perry

Seyi Tinubu go dey feel Guilty by now

She say chicken😂😂😂

Chicken ogbodo shewon💔😂

She get choke for head

Any update on chicken 🤣🤣

Your dad is still there 😭😭😭

Like father like daughter no DNA needed...

Dj chicken 🐓 don born dj oromo chicken 🐔 😂😂😂
Похожие видео
Sensitive content
Tunde Perry sharing Fruits for iftar ❤️
AYANFE
29,881 просмотров • 7 месяцев назад
