Loading video...
Video Failed to Load
Tunde Perry teaches Carter Efe the techniques he’ll use to beat Portable.😂💔
39 Comments

But why everyone want Carterefe to win Portable ... I never see anyone rooting for portable since

Who you want make e win?

My G — Both of them at once 🤣

See tunde wey don use igbo kill en lips dey form khabib 🤣🤣

@ReaganGRM No be only khabib 😂

@Cleverlydey4u Them go too beat this Carter efe. Na mumu e be, make e Dey do chat Dey do livestream wen e suppose to Dey train

If cater no win, boys go too use this video cook o😂😂😂

Banter material 😂😂

😂😂

Make Tunde Perry himself go fight am now

Ori E Daru, A Nor E KPA 🤣🤣🤣

Funny enough he is right

Even if they tell them it’s all for the cruise and content. Make Carter go dey believe say Portable go follow am do content for stage. E go first don comot him teeth before e remember say na content

Lecturer

😂😂😂

And that's what Carter was doing all thru the fight no be lie

Perry love Carter sha😂

This one wey Portable go beat for sure. Nothing wey Dem dey teach am dey enter him head na YESTH he dey talk about and down. Na dam mouth Portable go first punch

If no be say portable self no too serious, he go too beat this Carter

Na today we go know wetin go xup

Ori e dari anoun epa

Portable go beat Tunde Perry and Carter put together

Perry the coach 😂😂😂😂😂😂

Na zemzem water Dey do this one ? Ori e o da!! A no e pa 🤣🤣🤣

This Carter na werey shea na the zamzam water Dey do this one too 😂

The kind punch wey go land for Perry face em ehn

CE: Nah the zam zam water dey do this one TP: Ori e daru 😭😂

He say na “W long hand” 😂😂😂

You think everything is Wwwwws Portable no dey play o

lol na him Dey train Carter? Why them want make he beat portable so bad?😂

Khabib 😭😂

@Quamclips Tunde perry na werey😂

Ori e daru 🤣🤣🤣 Tunde Perry and en Corolla . Who no wise no go wise 🤣🤣🤣

@carter6f Portable go beat that one soon

E later work ooo

The way this guy go chop beating today ehn 😁😁😁

This Carter of a guy na mad man, which one be W long hand 😂😂😂

Person way I go first give one body shot make him bend that head before hook follow up near him jaw

“Boxing is about looking” Werey😂😂
Related Videos
Sensitive content
Carter Efe arrived at Tunde Perry’s house to collect Mecca Zamzam water in order to be able to def£at portable🥊… Carter say make Tunde speak English, Tunde Perry say make all of them knee down collect the water na so wahala start inside compound 😭😂💔
Oyindamola🙄
46,727 views • 6 months ago
