Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Tunde Perry wan whine Ankara Gucci 🤭
85,835 görüntüleme • 5 ay önce •via X (Twitter)
35 Yorum

God will blessed you as you later make me laugh this morning @thecuteabiola

Amen 🙏🏻 God bless u too , your Data money no go ever finish

nothing wey you never act😂

I be father of two broooo 😆😆 need to lock in !!

e ku ise

Ankara Gucci wan ripped Tunde Perry, for this lagos, nibo 😁🤣🤣

Happy to really see you grow, been on your page back when you use to sing barrister songs with one agbada like that. You thin dat time ehn

Na so those Egbon Adugbo dey do back in the days in the area. If you mumu, dey go carry you mugu...

Body feint eyan Messi

Tunde Perry wn use brain for Ankara gucci 😂😂😂😂😂

Ankara Gucci well done ooo wetin you go tell person wey send toilet roll if you go looseguard

Tundey Perry wan Rip Ankara Gucci

Egbon Adugbo OT in those days, nah dodoyo those egbon Adugbo dey always use his head most😂

This Tunde with tete ehnn😂😂😂

Is that snake bite for me lol See movement

Na draw una play now 😂

Make sense lawyer kunle you won’t die young cause you are very funny 😄

😂😂 o jara e

😂 Ankara Gucci ja putu putu

New character unlock 😹

That last dash, left - right. Otilo! 👍

Na Ankara Gucci gangan dey whine Perry 😂

God bless you for this my first smile since yesterday wey Bayern make me loose my money

Ankara Gucci still dey this industry? 😂😂😂

Make Perry Catch you 😂😂

I don think egbon tunde go scam you ni ,not knowing that you self no small😂😂

This is very funnyy. Can't wait for the second one😀

It's been ages I last heard "Ankara gucci". Good to see you again. Bless up.

Omoh Ankara Gucci It was like yesterday when you and omo ibadan did that skit wey you dey abuse each other 😂😂😂

This is a funny content but it’s indirectly promoting dice gambling and that might be bad to the society.

he wan whine you ni oo na 8 ooo 😂

See as e bub am 😂😂😂😂

😂

I don laugh tire keep it up ogo tiwa 😂😂😂❤️❤️❤️

😂
Benzer Videolar
Tunde Perry interfered, portable still wan b£at am join 😭😂
Oyindamola🙄
109,023 görüntüleme • 6 ay önce
