ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
Tundeet has finally post me ๐๐
34 ๆก่ฏ่ฎบ

When I post you,you no do video oo

Your post is coming my boss๐

After everything, when you go finish this man work ?

You carry grace na

Ride on papa ๐

Girls will be cruuuuuuushhhhhhhiiiiinnnng on you more now ๐

Let girls stop crushing on you, na your money them wan chop๐ญ๐๐

Lol who dey rate Tunde Ednut for 2026, bro is just eating from your content and you're happy about it that he posted you ๐๐๐ All these influencers now, Algorithm robot don collect work for their hand, you don't really need them to go viral now.

After everything enter kitchen papa๐๐๐๐

And that is why girl are crushing on you ๐คฉ๐ And if you text the post and itโs not sweet you are returning the post to TUNDE ๐คฉ๐น

Una go suffer create content another man go steal am, post am, and make money from it and you guys will be happy and celebrating him like God. I am getting dumber everyday on this Nigeria internet

Oga we no even know if e sweet we never even taste am

People wei de get Okon for their name de always go far like me lol

Remember say na site you dey... You too dey feel comfortable.. go house go rejoice... Bigger you bro โ๏ธโ๏ธโ๏ธ

@FOkpolokpo Cook for tunde

After everything work don finish for that site ๐ ๐ ๐

@PearlOmoze Same expected reaction, chill abeg

Congratulations na you dey reign now

When you go finish this man work ?

Do fast go buy verification badge make Elon dey pay you ๐๐

Congratulations ๐

ride on papa. ๐ญ๐ญ๐คฃ๐คฃ

Massive congratulations brother, bigger wins ahead...

Whatโs so special about tunde reposting person sef ?

People really fall for edited videos way too quickly on the internet ๐ญ Zero fact-checking, 100% drama! ๐ Bcs media is not the same.

Crushing!!!!!!!!!!!!!!!

Congrat my bro Well deserved ๐๐พ

Ride on papa

Thatโs why the girls are cruuuuusssshiiinnggg on you

Congratulations, enjoy ur motion!!!

After everything ๐๐ Ride on papa๐

Mr after everything

Ride on papa

More wins bruhhhhh

