正在加载视频...

视频加载失败

Tweeting from my iPhone 17 pro max, you?🙃

254,982 次观看 • 1 年前 •via X (Twitter)

49 条评论

Dop🫡💯✌️ 🇵🇹 的头像
Dop🫡💯✌️ 🇵🇹1 年前

Phone when neva reach 2 weeks when e come out,your own dor reach 11 years 😹see the back 😹😹😂😂😭😅

Meshkiey 的头像
Meshkiey1 年前

Been using mine since 2017

Dop🫡💯✌️ 🇵🇹 的头像
Dop🫡💯✌️ 🇵🇹1 年前

Bro 😹😹😹😹

John McUto 的头像
John McUto1 年前

Make person check up on Meshkiey abeg.. This thing don pass skit😂😂

Meshkiey 的头像
Meshkiey1 年前

I need to be checked on, actually

John McUto 的头像
John McUto1 年前

Be safe bro...

glacierAyo ❄️🐐 的头像
glacierAyo ❄️🐐1 年前

Me sef don buy my own

Humphrey 的头像
Humphrey1 年前

Lol inside church too?? Ahaaaa see bros wey come worship God, come dey distracted with material things. God may we not be distracted in your presence 🙏🏾😅😂

Sam🃏🔰 的头像
Sam🃏🔰1 年前

Until them collect am from your hand 😄

Miracle Ab. 的头像
Miracle Ab.1 年前

Vanity upon vanity, all is vanity😂

Meshkiey 的头像
Meshkiey1 年前

iPhone 17 isn’t really vanity sha

Miracle Ab. 的头像
Miracle Ab.1 年前

It is oh😂

Ọmọ Ládèrin 的头像
Ọmọ Ládèrin1 年前

Tweeting from my Samsung galaxy ao5 that easybuy will soon lock

J_WEALTH (LGI)🥇 的头像
J_WEALTH (LGI)🥇1 年前

I’m always shy when I’m holding an iPhone 😆 I still don’t understand how people flex a phone Phone bro phone 😆 Come Dubai come see say nah kids Dey use 17 pro max 😆 Then I go know if nah the kids go flex on una abi nah una go flex on them F00lish blacks 😆

chuki 🐅 的头像
chuki 🐅1 年前

😂 make Nigeria economy better na make all this guys stop to dey do content. Jesu; this guys are funny

JerryCreates 的头像
JerryCreates1 年前

You don start again

qupiid🫦 的头像
qupiid🫦1 年前

I don't like the colour

Meshkiey 的头像
Meshkiey1 年前

Okay let me paint it blue… **change it to blue 🥲

Axxtro 的头像
Axxtro1 年前

E orange abi e no orange 😂😭

Meshkiey 的头像
Meshkiey1 年前

Abi

Ayo del ley🌴 的头像
Ayo del ley🌴1 年前

😭😭people go think say you dey actually act skit but you don actually mad

? 的头像
?1 年前

Big foool 😭😭😭😭😂😂😂😂

𝗝𝗼𝘀𝗲 𝗕 (Ws) 的头像
𝗝𝗼𝘀𝗲 𝗕 (Ws)1 年前

Commenting with my tecno camon 19 plugged to my 27000 mah oraimo powerbank 🌝

the Special One 的头像
the Special One1 年前

@aloydav007 your brother 😂

TML 的头像
TML1 年前

Wahala no con too much?😂

Meshkiey 的头像
Meshkiey1 年前

E never too much! E Dey moderate

TML 的头像
TML1 年前

Stop fooling!!!!

JaeyTeay 的头像
JaeyTeay1 年前

I really love your content man. Stay solid

Meshkiey 的头像
Meshkiey1 年前

Thank you boss

E N E B E L I 的头像
E N E B E L I1 年前

🤣🤣🤣

Patrick Okiki John 的头像
Patrick Okiki John1 年前

Guy😂

Sweet Abike 🦋 的头像
Sweet Abike 🦋1 年前

What is wrong with you ? 😂😂

Meshkiey 的头像
Meshkiey1 年前

Nothing o! Why?

Sweet Abike 🦋 的头像
Sweet Abike 🦋1 年前

You are so funny😭

Lola 的头像
Lola1 年前

@__GUZMAN101 Eehn and so what 😂

GUN BOAT 🐉🙂‍↔️ 的头像
GUN BOAT 🐉🙂‍↔️1 年前

😂😂😂😂😂😂😂

Manny 的头像
Manny1 年前

😂😂

TheMarathonContinues.🏁 的头像
TheMarathonContinues.🏁1 年前

Phone thief’s just plaster 🩹 ..

WÁ-JŲ🎎🪭 的头像
WÁ-JŲ🎎🪭1 年前

Meshkiey abeg nau 😂😂

JOZI🥶 的头像
JOZI🥶1 年前

Mumu man 😂😂😂

lucid𓃵(GREY TICK) 的头像
lucid𓃵(GREY TICK)1 年前

your iPhone 17 pro max dey bleach?

Ronaldo ni olugbala mi 🇵🇹 的头像
Ronaldo ni olugbala mi 🇵🇹1 年前

This guy your work dey top notch 😂🫡

Meshkiey 的头像
Meshkiey1 年前

Thank you! 😊

El grande❤️💙 的头像
El grande❤️💙1 年前

Shame come dey catch me for you 😭😭😭

Anatoly 的头像
Anatoly1 年前

make person hold this guy o 😂

Meshkiey 的头像
Meshkiey1 年前

Why? 🙃

Oga Solo🧑‍💻 的头像
Oga Solo🧑‍💻1 年前

Low self esteem is terrible 😔

СнinСнillа Снill🧞‍♀️ 的头像
СнinСнillа Снill🧞‍♀️1 年前

Damn who are you this man 😒

KK: Valley one-Echo One 的头像
KK: Valley one-Echo One1 年前

Wahala o. Cos I actually like holding my phone in my hand. I like my pocket as light as possible.

相关视频