Loading video...
Video Failed to Load
Twin.. Me in 2020.๐ญ๐
67 Comments

See as your head big pass your body ๐ ๐ Abi na filter?

Yes. Na Malnourishment be the filter name.๐ญ

Omo be like Na only me no fool for 2020 ๐

Year wey I supposed use learn skill.๐ญ

E good as you mumu na๐๐ Sapa never open your eye

You for just dey dance goo๐ญ๐ญ You go don help us too comot trenches by now. On sone Pocochallant shii๐ฅ๐ฅ

My papa killed that shii in me.๐๐ญ

๐ญ๐ญ

Almost everybody try dancing 2019-2021 ๐๐ Brooo I Dey stay ojo poco just blow ,zlatan,Bella,Zino etc omo everybody won enter industry da year ๐๐

Na Poco cause that syndrome that year. But me I don dey dance since when I dey small sha. Na just natural talent. The days of Alanta.๐ญ

One leg up ๐๐

Meme material dun land ๐๐

Abeg naw.๐ญ๐

I no say you be we*ey teh teh ๐๐๐

E no just happen all of a sudden. Na build up.๐ญ๐

@EhisOjeks Too easy ๐

Steps dey cry

Literally.๐ญ

๐ญ๐ญ๐ญ. Idris don kill me. Actually, you Sabi dance gann.

Neva die yet abeg.๐ญ๐

๐คฃ๐คฃ๐คฃ

You and your jes leggins๐

Na my sister dash me that year.๐ญ

E sure me die say you no fit do that Backflip again ๐๐๐๐๐๐

Dey play. Flip wey dey body like living cells.๐

Okay na ๐คฃ

I go show you video evidence when the need arises.๐

You drop that lil smart style ๐๐

You sabi ball. Lil smart just dey drop deadly steps dey go then.๐

Pan L -93% Pan R- 7%

God๐ญ

Na AI.๐ญ๐

Idris na you dey tear steps like this ๐

Funny shii Most of us wey saby dance tha year nor fit move body again๐ญ๐

Body is what? Body is weak.๐

You and your jeans leggings ๐๐

That Jean suffer, mehn!๐ญ๐

I was watching without the sound ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Pure wickedness.๐ญ๐

Is this not national stadium surulere?๐คฃ

Yes, naham.๐

Ah sharp!๐คฃ

Wow first class in tearing steps๐

Graduated with first class honours with a perfect CGPA.๐ญ๐

see as u dey shake like earthworm wey dem put salt on top

Kaii naw.๐ญ๐

Oga o๐ญ๐

Oshishirishi.๐๐ญ

Your mate be dey buy FB ๐ญ

My mate aren't ME.๐

Step full ground ๐ฅ๐ฅ๐ฅ

Then... Na Sapa full ground now.๐ญ

Poco ๐ฅ๐ญ

This one na oppo.๐ญ

๐น

Guy no kee me ๐ญ๐

I'm not a murderer.๐ญ๐

๐คฃ

You dey do like spider man!

๐๐

๐ญ๐

You na stepper oo ๐

He see who I dey look up to.๐๐

This boy ๐๐

Omo I dey shame for you ๐ฅฒ

Jesus ๐ญ

Guy abeg now๐ญ
Related Videos
A full backstory of twin sister's Rem and Ram ๐ญ๐
๊ฐแดสแดแดษช
112,086 views โข 5 months ago
Sensitive content
โUnfortunately you are not here to defend yourself and us ๐ญ๐๐๐โฆContinue resting mum๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญโ Paul Okoye of Psquare reacts to recent comments shared by his twin, Peter Okoye
@๐ผ๐ป๐ฒ๐ท๐ผ๐ฏ๐น๐ฒ๐๐๐ฏ๐ผ๐
107,322 views โข 2 months ago
Sensitive content
Inalillahi waina Illahi rajiun ๐ญ๐ญ๐ญ๐๐๐๐๐ Ya Allah forgive me anyday you ever see me complaining ๐ฅน๐ฅน๐ฅน๐ฅน๐ฅน๐ฅน Am heartbroken ๐๐๐๐๐๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ His animals were stolen, his house demolished and he was sh*t in the mouth ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ
Jimoh Zainab
795,436 views โข 7 months ago
Sensitive content
เธเธฑเธเธญเธฑเธเธเธฑเธเธชเธดเนเธเธเธตเนเนเธซเธเธเธตเนเธชเธธเธเธชเธณเธซเธฃเธฑเธเนเธกเธเธ เธตเธก เธญเธฑเธเธเธฑเธ 1 : me ๐ญ๐๐ญ๐ญ๐๐๐ญ๐๐๐ญ๐๐ญ๐ญ๐ #PEEMWASU #BUS_LIGHTASONE
เซฎ ํ แ๐งค
203,355 views โข 10 days ago
