Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Two new toys #forex
Комментарии: 35

Big Jeff

Omo wetin day even happen sef

Cheeeee!!! Tesla and GLE in one sitting.... Opor! Congratulations 🎉👏🏾

Getting my toy soon 🙏

Congratulations 🎊

Congratulations big Jeff

Walahi I'm not happy for you😒 It should have been me !

Omo last week you buy RM

🐐

Turn your passion into real leverage

🐐 🐐 🐐

Congratulations 🥂

Congrats the forex no easy

He con be like say person no dey try in best to make in life better 😭 God abeg answer my prayer na🙏 @JeffBensonForex Congratulations boss, more congratulations inshallah 🙏 Anything for me boss I will appreciate it,

Jeff just deh para

Congratulations 🎊

Jeffery Benson don tear cyber truck😭 So na u dey carry my SL all these while😭

Para para Eye reddd Congratulations 🍾

Congrats man 👏🏽 Dash me one of ur old toy na 🌚

Na 2 cars una dey buy at once now. OK naw. Congratulations 🎊 Jeff

Congratulations Big Benz🔥🎉

Boy u sure say na forex u dey do?

Send acct for 5k

Genius mixed with Intelligence The Biggest Goat

Biggest and flyest

Shei nah the wrong mt5 I download?

Omo where una dey see this money??

Me self I go tear GLE one day but for now make I focus on the journey…Congratulations sir you’ve been my inspiration since day 1❤️🎉🎊

Big boss Jeffrey Your face show your show shine Forex king Omo one dey me sef go pass you

Congratulations Wallahi I no go give up seh Thanks for posting this

Biggg Jeff... Congrats Chief 👏🏽

How many now?

Ahhh

Levels

Para full body 🦍
