Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Two wrongs can’t make no right ❤️❤️🙏🏿 #TMT Link In Bio👆🏿
573,072 просмотров • 1 месяц назад •via X (Twitter)
Комментарии: 33

MayD na now I really understand wetin dem put you through. Release album, I go stream am on repeat. In fact, do collab album with Cynthia Morgan titled 30 pieces of Silver… Una chest full with Judas doings 😂😂

Make I help you stream your song Because you follow see shege for Judas hand

Jude stole you're talent, go sue him

You don take my time still take my data. Nawa o We rise by lifting others sha, I've done my part.

No worry, we go stream your music.. I am ready to do free PR for you saf. Just hit me up anytime

Delay is not Delilah abi denial 😂😭your time is here.

Oga, you go need set camera and light chuk mouth for talk o .

instead make you find tfare go meet cynthia so that two of u will find a way to press jude neck to release ur money, youre there saying two or three wrongs cant make smt. Youre not serious.

Let’s hear your side of the story ?

Omoh we no get choice oh, you sef see shege so we must stream am!!

So true true you been de sleep on top TV carton for Psquare house? Your eyes really see something o

I hope you could fight for yourself like Peter is doing now but you know best.… God will make a way man

You were supposed to be the One bruh

Only 2 equal opposite forces can create balance ⚖️ 1 right and 1 wrong can never create balance. The only thing that can make RIGHT is TWO wrongs

Nice song🥂 Hope say you don meet with beenieman and jenet jackson b4 dropping tho?

Baba sing well oooh.. Ah no dey use pity stream oooh

I’m the model here guyysss🌚🫶

You be legend for real 😧

You sure say dem no thief your money too?

This one enter 🔥

Wetin Jude do for this guy life sef no small. That guy na destroyer of dreams 😭

Abeg, shey person fit eventually lose talent after a while of not using am? 😓

MR .MAY D 🔥🔥

Instead make you follow who ruin your career and steal your money fight na Wiz wey no offend you or get problem with your entire life you Dey hate on. No go find how u go take collect your money😂

I’d advise you get used to songs we can use for challenge on TikTok or dance to in parties, use to edit our pictures with capcuts on TikTok because that’s the kinda of songs this generation prefer. This love song is a no no…..

Omo make I add this to my play list

It’s mr May D

‘Anywhere you want to go,we go fly.Anything you say you want,i go buy’ MI’s third verse on One Naira with Waje

Good evening Boss

It's Mr May-D 🔥❤️

Mr May D

Jude don divert your talent bruh.. go and apologize..

This song is targeting the psquares wer get issue with am that year
Похожие видео
Sensitive content
NO AUTOTUNE. WAGE WAR & GASOLINE RAW & UNCUT LINK IN MY BIO ⚙️🙏🏿❤️
INDUSTRY MACHINE ⚙️
71,365 просмотров • 1 год назад
Sensitive content
Bodysuit link in bio ❤️
Torieariza
34,747 просмотров • 2 лет назад
