ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
Tyla talking about how "Dynamite" with Wizkid happened ๐ช๐ฝ โ "I made Dynamite in 2022. It was very exciting cause at the time, I was very new, I didn't expect him to be down for a session"
29 ๆก่ฏ่ฎบ

dem go say wizkid no dey support younglings but he recorded this when she just came out una go respect wizkid by force๐

The fact wiz did the collab before she became big ๐๐

See as she Dey beg God๐ญ๐ญ๐ omo wizkid too big

That means na before she blow wiz even follow am record Oloye canโt relate ,na to dey do remix to an already made hit song e sabi

Hmmm this girl went beyond far

Wizkid be wan wyn am b4 but this year he decided to give everybody promo โฅ๏ธ๐ฆ

She has grace and aside that sheโs ๐ฅ

Eleniyan never miss any collab dis 2025. Every song drop na hit. BIG RESPECT ๐ซก BIG OG.

I dont want to hear wiz doesnโt support upcoming if this was recorded in 2022 its big

2022?? How much stuff u have in the vault still! @Tyllaaaaaaa

Big wiz for a reason biggest bird ๐ฆ ur idolo no fit relate we no dey chase clout for here wiz supported her before she blow we no dey shout we rise by lifting others we dey show workings ๐

This is who wiz isโฆif you are good u can you easily work with him I donโt give man than what he deserve๐จ๐ผโ๐ฆฏ

๐ฅ๐ฅ

Iโm not usually known for making the right choices so believe me when i say I made a big one with wizkid โค๏ธ๐ฅบ

Person talk say wiz feature am cuz she be superstar ๐๐๐ bruh

Tyla & Wizkid - Dynamite (OUT NOW)๐ณ๐ฌ๐ฅ๐ฟ๐ฆ๐ถ

And he ended up with a trash verse

Tyla wasnโt even big then and Wizkid gave her attention just like how he did with Tems ๐คฉ God bless Wizkid more

for those people saying He only got on the song cos heโs desperate for a hit๐ ona go learn

Wizkid is a good man

See as headset heavy for her head.. This girl wey dem suppose lock for one room dey feed am

wao since 2022 ๐ฒ ๐คฏ

Abeg somebody should summarize

@elmusicfeelings

Them Sabi girls ๐ฅโจ๐ฆ

And dem talk say wiz go meet her for hit song Na this same agenda una dey push say e cancel tour due to low ticketโฆdem still open mouth say wiz and jada no dey againโฆman is a prophet and he said from the beginning "Be so good they can't ignore u.

Wow since 2022 Amazing song

Agbabiaka go first run Water II

Oh So no b new song sef No wonder
