Loading video...
Video Failed to Load
Uganda 🇺🇬 vs Nigeria 🇳🇬
805,632 views • 1 year ago •via X (Twitter)
10 Comments

BATOPY1 year ago
You dey do food competition, you dey observe table mammers, the Ugandan wasn't ready 😂😂

Naija first son🥇🇳🇬1 year ago
That Uganda guy don give up the first 10 secs 😂 Because how do you win against a person that eats with two hands?😂😂

SODIQ SOLIU1 year ago
In everything u do don't challenge Nigerians because we are better by far

Olamide1 year ago
Nigeria wey Hunger wan finish us. 😂😂 N1gga even Dey nice by helping him out😂

Olaoluwakitan🎀🌹1 year ago
I wasn't impressed till he picked from the other guy's food 😂😂

Kpunts1 year ago
This guy stomach get storage unit . E different from him stomach entirely.

Uche Favour1 year ago
You go dey compete with spanner on swallow? 🤷♂️😂

재스민1 year ago
What’s with the spanner?

𝔈𝔪𝔪𝔞𝔫𝔲𝔢𝔩 👾1 year ago
Spanner nah dragon normally 😂😂😂

@Asaake1 year ago
Nigerians always wins🥳they don't spare any opportunity 😂

