Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Uganda 🇺🇬 vs Nigeria 🇳🇬

805,632 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)

10 Kommentare

Profilbild von BATOPY
BATOPYvor 1 Jahr

You dey do food competition, you dey observe table mammers, the Ugandan wasn't ready 😂😂

Profilbild von Naija first son🥇🇳🇬
Naija first son🥇🇳🇬vor 1 Jahr

That Uganda guy don give up the first 10 secs 😂 Because how do you win against a person that eats with two hands?😂😂

Profilbild von SODIQ SOLIU
SODIQ SOLIUvor 1 Jahr

In everything u do don't challenge Nigerians because we are better by far

Profilbild von Olamide
Olamidevor 1 Jahr

Nigeria wey Hunger wan finish us. 😂😂 N1gga even Dey nice by helping him out😂

Profilbild von Olaoluwakitan🎀🌹
Olaoluwakitan🎀🌹vor 1 Jahr

I wasn't impressed till he picked from the other guy's food 😂😂

Profilbild von Kpunts
Kpuntsvor 1 Jahr

This guy stomach get storage unit . E different from him stomach entirely.

Profilbild von Uche Favour
Uche Favourvor 1 Jahr

You go dey compete with spanner on swallow? 🤷‍♂️😂

Profilbild von 재스민
재스민vor 1 Jahr

What’s with the spanner?

Profilbild von 𝔈𝔪𝔪𝔞𝔫𝔲𝔢𝔩 👾
𝔈𝔪𝔪𝔞𝔫𝔲𝔢𝔩 👾vor 1 Jahr

Spanner nah dragon normally 😂😂😂

Profilbild von @Asaake
@Asaakevor 1 Jahr

Nigerians always wins🥳they don't spare any opportunity 😂

Ähnliche Videos