正在加载视频...

视频加载失败

Una Dey call poor man As now ? 😭

159,732 次观看 • 2 个月前 •via X (Twitter)

34 条评论

Bobola D Lastborn 😍 的头像
Bobola D Lastborn 😍2 个月前

My God no dey do partial, nah everybody must to collect, the man see understanding babe but nah AS 😂😂😂😂😂😂

Santa_Wheiz 的头像
Santa_Wheiz2 个月前

Mind u it was only possible because she liked him..... Ur own turn fit no turnout well oo

Great man 的头像
Great man2 个月前

This is a forever goated tweet

Kingmaker 的头像
Kingmaker2 个月前

Lol She's AS for him and AA for who isn't still struggling. I didn't know i would have to teach this one too.

praise john 的头像
praise john2 个月前

😭😭😭

M.ray 的头像
M.ray2 个月前

Oga nor be “AS” pursue you 😂😂😂

Nice villain 的头像
Nice villain2 个月前

As he tf that second money ......na once u develope likeness 😁💔

FX MERLIN 🧙 的头像
FX MERLIN 🧙2 个月前

Point of view she likes him so find who likes you first

LordDante 的头像
LordDante2 个月前

Na lie na lie, none of this shit happened, this won jus the market herself as understanding potential girlfriend, so that men go flood her DM, "do you get" .... Weldon, saw right through u, with dat ur big breast in our faces ....dame u ar good, mumu men go don fall ehhen

blaire 的头像
blaire2 个月前

New update don land😂😂 But why she dey full camera with "ara"

BIGGEST PRINCE ✨️💫 的头像
BIGGEST PRINCE ✨️💫2 个月前

She think say we no know 🤣🤣

Staxks 的头像
Staxks2 个月前

"Don't let them trick you o" Cos if this girl isn't finessing on the internet,idk what else she doing.

king kaleb 的头像
king kaleb2 个月前

Fmt Dey cry ooo!!!!! Lol chaii 😂😂 After 50k land you don turn AS sharp!!!

FADAFG_3D 的头像
FADAFG_3D2 个月前

Damn, if this really happened then I must be amazed , that's rare and beautiful for real 👌✨

Chestlee 的头像
Chestlee2 个月前

Wat triggers d guy is Ur gratitude, nothing shocks a man to c a woman who knows her worth and still appreciates little gestures and effort, e makes d man wanna do more, gratitude open more doors

Alexander 的头像
Alexander2 个月前

It sad that she lied to him that she is AS

James Isaac 的头像
James Isaac2 个月前

You just dey your room dey cook lie🙌🏿

Jayvon 的头像
Jayvon2 个月前

Which kind rubbish lie be this? Mind yourself jare 😒😒

奥吉 的头像
奥吉2 个月前

Abeg where this babe dey!!! I BE AAAAAAAAA🥴

Olakunle Pounds 的头像
Olakunle Pounds2 个月前

At least let him knack like 5 times before you leave him o

Raven 的头像
Raven2 个月前

U lying about somethings, I just don't know how many

talktomenicely 🇳🇬 的头像
talktomenicely 🇳🇬2 个月前

my own na blood suckin parasite, as i see this vid any girl wey no fit do money for me for talkin stage na red flag. Some will have the audacity to tell you bfr you can talk to me you’ll have to send me moni and i’ll be like are you insane? 😒

BlaiseStones 的头像
BlaiseStones2 个月前

Sorry my guy Hey girl i am AA

Crush Crush 🪖 的头像
Crush Crush 🪖2 个月前

Os too get mind ajeh

Craayon💨🕳 的头像
Craayon💨🕳2 个月前

Get in jhor The boy wan run away with wife material ke 😂

dele rico 的头像
dele rico2 个月前

Sapa dey affect Genotype

Mansa.Tife 的头像
Mansa.Tife2 个月前

She might be BS, who knows? lol

George 的头像
George2 个月前

So no one is seeing the lack of brains in the caption abi

Tee_Jhay🤟🏿😎 的头像
Tee_Jhay🤟🏿😎2 个月前

Na afang soup dem use collect 50k from chairman oo 😂😂

BigDowat 🩶 的头像
BigDowat 🩶2 个月前

I no understand this your caption

TIM💤Y 的头像
TIM💤Y2 个月前

THE FACT SAY U UNDERSTAND DEY BURST MY HEAD😂😂😂😭

🎃🎃 的头像
🎃🎃2 个月前

Na men wey dey take females and their takes seriously I really pity for.

Trida flow 的头像
Trida flow2 个月前

I hope he sees this so he won’t waste more of his time and finances

Grant 的头像
Grant2 个月前

I dey cry for that young man.. see good woman wey don pass am.. cos of genotype.

相关视频