正在加载视频...
视频加载失败
Una Dey whyne Mr 1 billion views😂
183,227 次观看 • 1 个月前 •via X (Twitter)
35 条评论

No be today that yeye pornstar mrs jorji start to dey mumu herself

The ashawo get luck sey she no Dey twitter

@burnaboy My idolo reposted keh😱😂

Na the stupid Ghana guy vex me pass

Vex you keh If them get artist for Ghana you think sey them for Dey waste their time Dey monitor burna boy If ice king ochacho was Ghanian he for be their biggest artist

@burnaboy Burna reposted keh 😂

odg active ke

You wished for it, now you've got it

Funny people 😂

@burnaboy Na Burna repost carry me come here😂❤️ I don kuku follow you🤝🙌🏻

@burnaboy Burna reposted keh 😂

No be the same girl that said pocolee Wan grape her be this

Aura

Mr uncancellable😂❤️

I love him so much

Burnaaaa🔥🔥🔥

U don blow

@burnaboy Burna Boy reposted this video and @kwadwosheldon focus on ur Banku artists and leave Burna Boy alone Sia fo

But wizkid wey dem no cancel no fit go tour 😂😂😂 If dem cancel that one e go go back ojuelegba 😂😂

See hate from that mumu girl

ODG!!!!! 😭😭😭🔥🔥🔥🐐🐐🐐

@burnaboy He Dey actually see all these things I love am seh

@burnaboy Burna is used to fully occupied stadium 🏟️ not a mere shows

Burna reposteddddd 💥💥

@burnaboy Burna boy dhe active 😂📸

As a Ghanaian you have NO rights to speaks on Tours, Concerts ! Tf

Guy he be like burna don see God before and God don tell am say he no go ever fall ..because I no understand this level of confidence!!!

Love this edit 🤣🤣

@burnaboy He first wyn dem 😂😂Una wan cancel my oga keh

@burnaboy Burna repost keh! 🤣🤣

@burnaboy that ms jorji is miserable

Burna boy reposted ke 🤯😂

Burna wey d make bigboy music

Wait no be that olosho wey accuse Poco Lee be that?💔

Aura
