Loading video...
Video Failed to Load
Una don beat Rev. Dr. Martin Luther King
353,995 views • 1 year ago •via X (Twitter)
10 Comments

Fresh Prince71 year ago
Mend them well well. NBM is against social vices Normally, aye suppose get the character of him strong name But these miscreants just be giving NBM bad image.

Terrors1 year ago
Naso me wan de ID nw

Ntoe 🖤💛⚜️1 year ago
That’s not even a proper ID no come talk this kind thing for wer intellectual men ooo

Abdul Rahmon1 year ago
Martin Luther king don go omilaaaaa. 🤣🤣🤣

Earl Spencer1 year ago
What you are doing is wrong. This will lead to lot impersonation. Very wrong

Prince Ade-Chameleon1 year ago
Chairman Obiakpor local government, abi wetin I dey hear sef?

LightOfTheWorld💡1 year ago
They catch Martin Luther king for ondo keh🤦

9ja@Buway1 year ago
You love using ayes for content Abi? It will be well for u. Can I hear u shout Amen?

Etta De pace Setta 💪🏾🖤💛1 year ago
If it’s not about Ayes than your out of content 😂

OTF Breed1 year ago
Ayes r practicing paramilitary not Boy Scouts inn jus 🤣🤣💪💪


