Loading video...
Video Failed to Load
Una don dey produce chicken diaper again? 😳
33,960 views • 1 month ago •via X (Twitter)
32 Comments

Which of country be this one again This one na new age farmer

So, it won't be pooing anyhow and anywhere 😂😂🤣

It’s for eggs no to fall and break, since the floor is been interlocked

Gen Z chicken. Normally, the sight of black nylon dey always wan craze chicken for street. Especially if the nylon hooks the chicken feet.

Nah because of there poop 💩

😂😂

Na dog need am pass 😅😅

Dem too dey shit 🤣

Sweat go dey do them for yansh na, abi you no want make them dey knack 😂

Na so e don reach?

Creativity choke 😆

😭😂😂🤩🍃

For the eggs not to break

how much per one

How una dey come up with this creativity?😄😄😄

Things just Dey happen for Nigeria

OMG! 😂😂😂

😂😂😂

Omo Them no wan stain the compound oh

Dis farmer no wan de sweep fowl shit 🤣

Wetin we no go see for online😂

Nigerians wan come de compete with Japan? 😂

Lols this country Nawa ooo😂😂😂💔

Make sense

Lol😂😂

Omor just get data 😂

See how they all look so stupid asf 😂

Walai, e dey necessary o

😂😂😂

😂😂😂no be small thing

very funny

Nothing wey we neva see for Nigeria 🤧..
