ๆญฃๅœจๅŠ ่ฝฝ่ง†้ข‘...

่ง†้ข‘ๅŠ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ

Una don sleep???? ๐Ÿ˜ค๐Ÿ˜ค๐Ÿ’จ

47,220 ๆฌก่ง‚็œ‹ โ€ข 11 ไธชๆœˆๅ‰ โ€ขvia X (Twitter)

10 ๆก่ฏ„่ฎบ

BM ็š„ๅคดๅƒ
BM11 ไธชๆœˆๅ‰

Iโ€™m so happy for you OG, you really had life tough coming up, Iโ€™m happy it all paid out paper money

Shina Peller ็š„ๅคดๅƒ
Shina Peller11 ไธชๆœˆๅ‰

How we wan take sleep wen money no Dey country paper

BabyFutureโค๏ธ๐Ÿฆ… ็š„ๅคดๅƒ
BabyFutureโค๏ธ๐Ÿฆ…11 ไธชๆœˆๅ‰

No ooo Oniovo, I Dey Jam Motivation for here. But make I just pause Listen to the New Testament you carry comeโค๏ธ๐Ÿฆ…

Joshua Ebube Ezekwuibe ็š„ๅคดๅƒ
Joshua Ebube Ezekwuibe11 ไธชๆœˆๅ‰

Sleep keh?? Na who get money dey sleep abeg egbon

rok nation ็š„ๅคดๅƒ
rok nation11 ไธชๆœˆๅ‰

Na wetin i just de Jam here now Cocaena patient ๐Ÿ˜‚

THE REPOSTER ็š„ๅคดๅƒ
THE REPOSTER11 ไธชๆœˆๅ‰

I dey listen to the song Big man pikin which kind money e dey find. This WEREY always dey each area for warri sapele oghara mosoga etc

Big Benz ็š„ๅคดๅƒ
Big Benz11 ไธชๆœˆๅ‰

Sleep keh? Who wan feed my family for me? I mount ooo

Dami lare ็š„ๅคดๅƒ
Dami lare11 ไธชๆœˆๅ‰

Area ewooo

๐•€๐”น๐•†๐•„ ๐Ÿฅ ็š„ๅคดๅƒ
๐•€๐”น๐•†๐•„ ๐Ÿฅ11 ไธชๆœˆๅ‰

We gather dey ๐Ÿ˜Œ

Aggressive Lord ็š„ๅคดๅƒ
Aggressive Lord11 ไธชๆœˆๅ‰

Who wahala naked follow no dey sleep๐Ÿ˜

็›ธๅ…ณ่ง†้ข‘