Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Una don sleep???? 😤😤💨
47,220 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)
Комментарии: 10

BM1 год назад
I’m so happy for you OG, you really had life tough coming up, I’m happy it all paid out paper money

Shina Peller1 год назад
How we wan take sleep wen money no Dey country paper

BabyFuture❤️🦅1 год назад
No ooo Oniovo, I Dey Jam Motivation for here. But make I just pause Listen to the New Testament you carry come❤️🦅

Joshua Ebube Ezekwuibe1 год назад
Sleep keh?? Na who get money dey sleep abeg egbon

rok nation1 год назад
Na wetin i just de Jam here now Cocaena patient 😂

THE REPOSTER1 год назад
I dey listen to the song Big man pikin which kind money e dey find. This WEREY always dey each area for warri sapele oghara mosoga etc

Big Benz1 год назад
Sleep keh? Who wan feed my family for me? I mount ooo

Dami lare1 год назад
Area ewooo

𝕀𝔹𝕆𝕄 🍥1 год назад
We gather dey 😌

Aggressive Lord1 год назад
Who wahala naked follow no dey sleep😐

