Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Una go get sense one day๐ถ๐พโโ๏ธ๐ถ๐พโโ๏ธ
31,202 Aufrufe โข vor 1 Monat โขvia X (Twitter)
31 Kommentare

Eko Savage youโll travel to Canada without visa, somebody shout Amen๐ฅฒ

That one wey enter toilet come meet himself for France na the Jumper, who don watch the Jumper before ?

These Alfas & pastors don whine us tire! Nah mumu person go dey follow dem for 2026 as eyes don tear reach.

Religious people those ones na another zombies

Na like this their house Dey be and still Dey tell people whey Dey live for single room with 5 family members to pay tithes and offering

Be careful, which one be ร won tรญ รฒ kรบrรฒ nรญnu Sร gรกmรน rรญ. รwรฒn na watin!

Bro you see those omowe wey they the auditorium ? Na them gan gan be the checkmate for the poor ones to keep coming and believing

Awon ojogbon alaigbon ๐

You'll see his members coming under this ent section defending him. ๐ The funniest thing is that, how did he managed to brainwash those thousands of people? ๐

That bere self dem no believe that shit. Moreover person wey don sleep first close don also sleep bere joint ๐ ๐

๐ ๐ ๐ ๐คฃ๐คฃ

Eko no vex ๐๐๐คฃ

Eko mi jor para for them ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Who offended brother eko today

Na true we are too wise for them to compromise

๐๐๐

Momo wa daran oo ๐น๐น๐น๐น๐น๐น๐น๐น๐น๐น๐น๐น

Omoh ๐

Na dem mumu pass the so called intellectuals! ๐ค

Werey ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Na their believe Egbon leave themโฆ. ๐๐ญ

Naso oo ๐น๐น Abeg make una come apply for una VISA

๐

Baba e ๐๐๐๐๐๐๐

Won tun ma patewo iyen lo ma dun me ju ๐๐๐

Awon ti Adeboye ๐น๐น

lol them too mumu

Wahala everywhere ๐๐

Savage ma pa mi nau ๐๐๐

Them don brainwash those werey ๐น

๐๐ญ๐
รhnliche Videos
Sensitive content
Away games are dangerous and can get you killed gents.๐ถ๐พโโ๏ธ๐
Nkunzi Ebomvu ๐
1,711,176 Aufrufe โข vor 2 Jahren
