Loading video...
Video Failed to Load
Una go get sense one day🚶🏾♂️🚶🏾♂️
31,202 views • 1 month ago •via X (Twitter)
31 Comments

Eko Savage you’ll travel to Canada without visa, somebody shout Amen🥲

That one wey enter toilet come meet himself for France na the Jumper, who don watch the Jumper before ?

These Alfas & pastors don whine us tire! Nah mumu person go dey follow dem for 2026 as eyes don tear reach.

Religious people those ones na another zombies

Na like this their house Dey be and still Dey tell people whey Dey live for single room with 5 family members to pay tithes and offering

Be careful, which one be àwon tí ò kúrò nínu Sàgámù rí. Èwòn na watin!

Bro you see those omowe wey they the auditorium ? Na them gan gan be the checkmate for the poor ones to keep coming and believing

Awon ojogbon alaigbon 😂

You'll see his members coming under this ent section defending him. 😏 The funniest thing is that, how did he managed to brainwash those thousands of people? 😏

That bere self dem no believe that shit. Moreover person wey don sleep first close don also sleep bere joint 😂 😂

😅😅😅🤣🤣

Eko no vex 😂😂🤣

Eko mi jor para for them 🤣🤣🤣🤣

Who offended brother eko today

Na true we are too wise for them to compromise

😂😂😂

Momo wa daran oo 😹😹😹😹😹😹😹😹😹😹😹😹

Omoh 😂

Na dem mumu pass the so called intellectuals! 🤔

Werey 🤣🤣🤣

Na their believe Egbon leave them…. 😂😭

Naso oo 😹😹 Abeg make una come apply for una VISA

😂

Baba e 😂😂😂😂😂😂😂

Won tun ma patewo iyen lo ma dun me ju 😁😁😁

Awon ti Adeboye 😹😹

lol them too mumu

Wahala everywhere 😂😁

Savage ma pa mi nau 😂😂😂

Them don brainwash those werey 😹

😂😭😂
Related Videos
Thank you Mr Aliko for your attention to this matter 🚶🏾♂️🚶🏾♂️
Eko.Savage
321,539 views • 12 days ago
Sensitive content
🚶🏾♂️😊🤙🏾
Muzi Sambo
126,065 views • 1 year ago
Sensitive content
Away games are dangerous and can get you killed gents.🚶🏾♂️🐕
Nkunzi Ebomvu 🐂
1,711,176 views • 2 years ago
