正在加载视频...

视频加载失败

Una go get sense one day🚶🏾‍♂️🚶🏾‍♂️

31,202 次观看 • 1 个月前 •via X (Twitter)

31 条评论

Zaak✨️ 的头像
Zaak✨️1 个月前

Eko Savage you’ll travel to Canada without visa, somebody shout Amen🥲

ONE DOS 𓃵 的头像
ONE DOS 𓃵1 个月前

That one wey enter toilet come meet himself for France na the Jumper, who don watch the Jumper before ?

Rocksteady 的头像
Rocksteady1 个月前

These Alfas & pastors don whine us tire! Nah mumu person go dey follow dem for 2026 as eyes don tear reach.

BEN.TECHY 🐂 的头像
BEN.TECHY 🐂1 个月前

Religious people those ones na another zombies

Qudus Oladiti 的头像
Qudus Oladiti1 个月前

Na like this their house Dey be and still Dey tell people whey Dey live for single room with 5 family members to pay tithes and offering

Locomotive 的头像
Locomotive1 个月前

Be careful, which one be àwon tí ò kúrò nínu Sàgámù rí. Èwòn na watin!

Opeyemi Oni 的头像
Opeyemi Oni1 个月前

Bro you see those omowe wey they the auditorium ? Na them gan gan be the checkmate for the poor ones to keep coming and believing

MM. 的头像
MM.1 个月前

Awon ojogbon alaigbon 😂

OB£MB£_ ❤️💙 的头像
OB£MB£_ ❤️💙1 个月前

You'll see his members coming under this ent section defending him. 😏 The funniest thing is that, how did he managed to brainwash those thousands of people? 😏

Kenny 的头像
Kenny1 个月前

That bere self dem no believe that shit. Moreover person wey don sleep first close don also sleep bere joint 😂 😂

Okikiola 的头像
Okikiola1 个月前

😅😅😅🤣🤣

D'prince 的头像
D'prince1 个月前

Eko no vex 😂😂🤣

bamisco 的头像
bamisco1 个月前

Eko mi jor para for them 🤣🤣🤣🤣

Deejay Gava-zaga! 的头像
Deejay Gava-zaga!1 个月前

Who offended brother eko today

desmond 的头像
desmond1 个月前

Na true we are too wise for them to compromise

Olanrewaju Abiola 的头像
Olanrewaju Abiola1 个月前

😂😂😂

PRINCE 👑 的头像
PRINCE 👑1 个月前

Momo wa daran oo 😹😹😹😹😹😹😹😹😹😹😹😹

Gabriel 的头像
Gabriel1 个月前

Omoh 😂

Bola Murtala 的头像
Bola Murtala1 个月前

Na dem mumu pass the so called intellectuals! 🤔

temicruz 的头像
temicruz1 个月前

Werey 🤣🤣🤣

Motito 的头像
Motito1 个月前

Na their believe Egbon leave them…. 😂😭

CoCo_™💚🌙 🐉 $MON Tabi 🟧 的头像
CoCo_™💚🌙 🐉 $MON Tabi 🟧1 个月前

Naso oo 😹😹 Abeg make una come apply for una VISA

Gabriel 的头像
Gabriel1 个月前

😂

ADAMS 的头像
ADAMS1 个月前

Baba e 😂😂😂😂😂😂😂

Olamilekan 👑💚🤟🏼✌️ 的头像
Olamilekan 👑💚🤟🏼✌️1 个月前

Won tun ma patewo iyen lo ma dun me ju 😁😁😁

Nᴀᴛᴛʏ Pʟᴇᴀsᴇ 的头像
Nᴀᴛᴛʏ Pʟᴇᴀsᴇ1 个月前

Awon ti Adeboye 😹😹

Iron Doctor🇧🇯🇳🇬 的头像
Iron Doctor🇧🇯🇳🇬1 个月前

lol them too mumu

Dj_Interest 的头像
Dj_Interest1 个月前

Wahala everywhere 😂😁

ONYEBUCHI 的头像
ONYEBUCHI1 个月前

Savage ma pa mi nau 😂😂😂

Slot junior 的头像
Slot junior1 个月前

Them don brainwash those werey 😹

A. A-M. O (ZUBBA) 的头像
A. A-M. O (ZUBBA)1 个月前

😂😭😂

相关视频

🚶🏾‍♂️😊🤙🏾
0:39

Sensitive content

🚶🏾‍♂️😊🤙🏾

Muzi Sambo

126,065 次观看 • 1 年前