Loading video...
Video Failed to Load
Una go see craze for this app ๐คฃ๐
22,784 views โข 9 days ago โขvia X (Twitter)
45 Comments

We go heal you..

Content go suffer ๐ญ๐

Nepa don fall your hand ๐๐๐

Dem too useless ๐คฃ๐

Agboro dey ware coprate?๐๐

One of a kind

W getting out of trenches bro...

Big boy waggy from banger boy is now a renowned content creator ๐น๐น

Drop location make we hot so heat go too much

Bro don collect wire, nothing u wan tell me

Nor be small thing ๐๐

You don go buy street light

Na us now go use our data now raise u o

You know the matters

Let the war begin

Congratulations waggyโฆ na to change that bedsheet remain

Post that APC gig we dey wait for Una

How much u buy am

Craze pass craze

Buy power tank now

Buy for me ๐ฅน

@alithasimp See wetin grow man deh do ๐ญ๐ญ

I like una energy for this app

Why you dey pack carton for house

You wan impress internet abi You go learn

Na God catch you ๐๐

Content don start niyen

big boy purchase ๐

Nepa take light ๐๐

Waggy ahbeg No vdm us

ISI NEPA EWEGO OKU ๐คฃ๐

Asin ehn ๐

Nwanne NEPA bu ndi asai ๐คฃ๐

Go buy bed stand naw

Congratulations dee waggy

Baddest...

I dey see your doings

๐๐

@idansoteria Guy change your room naw

Real

Welcome to Nigeria ๐

Wait, na light them take? ๐

Nepa no real ๐๐คฃ

Nepa don run you๐

Comot cloth first
Related Videos
๐๐๐คฃ๐๐๐ we go see who wise pass for this app
Elon Shelby
232,795 views โข 1 year ago
