Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Una just like wahala😂
181,259 görüntüleme • 9 gün önce •via X (Twitter)
28 Yorum

The man wey wear cap dey resist the urge to deck her 😂

Whatever that lady wearing scarf is going through must be very though. Lord, please come through for her. 🙏 🤲

See that face e get many things wey Dey go through hin mind

E com be like real video shoot

“It’s a national disgrace for Tinubu to be vacationing in France while Macron is at UNGA” — ADC

🤣🤣🤣🤣

Imagine a wanted man is in that vehicle, your oversabi don expose am

See that man for middle wan give her better slap

If ah deh inside that bus ah fit go break that phone, me wey deh quickly get angry

😡😳

65,000

If them slap d girl collect her phone now una go Dey shout justice for mohbad abi lol

A better Nigeria won’t be built by one person. It will be built by all of us. Together, let’s rise and support our nation.🇳🇬

She go don tell the people already.. if not person s'pose don fling that phone outside the bus..

The concept mad I like it 💯 Would have been more cool if she tries to do a chop knuckle with one of the men 😁

Make that man sha no catch her off cam 😂

Are you starting your day with profit or will you DM to join me and get access to my winning VIP team

Everybody don kols (kolo*)

The lady on scarf is not finding this her video content funny

dem go tear am slap now,she go say dem assau!t am,you see strong faces wey no even get joy,but your mumu self still dey record them without permission. even if na me,after i don warn you,i go seize that phone delete that rubbish.

The people in the bus already know she’s from a single mother, not properly trained, the nose ring is an indication of waywardness and stupidity. They knows she’s not mentally Ok so they just ignore. No sensible person would do this. I would ignore too if I see such stupid human

Nice

Would have thrown that phone away. Low self esteem attention seeking idiot

Na my neck you won injure so buy stay blessed 🙏

Nigerians too like wahala 🤣

I just like Toto 😭

Them go just dey look am like say her life don spoil 😂🔥

I don't need to warn her I go just take the phone na 10k she go use bail ham
