Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Una move lecturer phone ke? 😂😂

66,668 Aufrufe • vor 8 Monaten •via X (Twitter)

41 Kommentare

Profilbild von Famous 🧸
Famous 🧸vor 8 Monaten

Them don dey thief lecture phone……? see mind 😂

Profilbild von Table Shaker ❼
Table Shaker ❼vor 8 Monaten

The person get mind ooo

Profilbild von Famous 🧸
Famous 🧸vor 8 Monaten

No be small mind

Profilbild von verchi
verchivor 8 Monaten

Person wey no even come class rn

Profilbild von Abiola Mr Wealth
Abiola Mr Wealthvor 8 Monaten

All this threat is for nth that phone don go 😂 if she wants her phone she could hav promised them 30 marks each 😂

Profilbild von Table Shaker ❼
Table Shaker ❼vor 8 Monaten

You know this bro

Profilbild von Abiola Mr Wealth
Abiola Mr Wealthvor 8 Monaten

Hahaha Fb boss

Profilbild von 𝔸𝕟𝕥𝕙𝕠𝕟𝕪👾
𝔸𝕟𝕥𝕙𝕠𝕟𝕪👾vor 8 Monaten

All of them go fail😂

Profilbild von SOMTO 🇫🇷
SOMTO 🇫🇷vor 8 Monaten

Nobody go pass for that class

Profilbild von D'bella
D'bellavor 8 Monaten

Everyone must carry that course over🤣🤣🤣unless they provide the phone

Profilbild von Table Shaker ❼
Table Shaker ❼vor 8 Monaten

You know this 😂😂

Profilbild von HIGHEST IN THE ROOM🍃🔌
HIGHEST IN THE ROOM🍃🔌vor 8 Monaten

Omo the kind anger wey dey the lecturer voice ehnn 😂😂

Profilbild von 𝖆𝖑ö𝕳õmô𝖗𝖆*
𝖆𝖑ö𝕳õmô𝖗𝖆*vor 8 Monaten

@undespicableice @Daviddbomb 🤣🤣 I honestly won’t like to be in their shoes though. This is recklessness. The whole school thing is enough trouble already not to talk about adding personal Popoola madness to it because his phone was stolen… ah can’t even think about it

Profilbild von OMOTAYO 💧💧
OMOTAYO 💧💧vor 8 Monaten

Class rep, na who get mind go carry professor hardlife's phone in her office??? Pls I take God beg d person, drop the sim I go buy the phone ooo... I no want “wahala" this year again oo Class rep, put d notice for group oo

Profilbild von Teezy
Teezyvor 8 Monaten

@kobby_aladin 😂😂

Profilbild von Elvis ♌️
Elvis ♌️vor 8 Monaten

But why do her like that 😂😂

Profilbild von Table Shaker ❼
Table Shaker ❼vor 8 Monaten

@chuks_web3 😂😂😂😂

Profilbild von emperor
emperorvor 8 Monaten

Download this for me @xdownloader_bot

Profilbild von Oyinade Lamarh
Oyinade Lamarhvor 8 Monaten

At least she still has another phone 😂

Profilbild von Mr. Ejay
Mr. Ejayvor 8 Monaten

😂😂😂😂😂

Profilbild von Ayomikun Isaac
Ayomikun Isaacvor 8 Monaten

He happen for my set too

Profilbild von Trippy💸
Trippy💸vor 8 Monaten

😂

Profilbild von Temi
Temivor 8 Monaten

"I swear on my last blood" just take am play first

Profilbild von EliteOdds🔥
EliteOdds🔥vor 8 Monaten

From 200l ohhh😂😂

Profilbild von osas
osasvor 8 Monaten

Make una return lecture phone abeg 😂😂😂

Profilbild von emmy dc
emmy dcvor 8 Monaten

lol

Profilbild von Askofmolly
Askofmollyvor 8 Monaten

Which phone she take record this vn😂

Profilbild von PETGROOVE🇺🇲
PETGROOVE🇺🇲vor 8 Monaten

Lecturer na juu man. Everywhere go first blurr

Profilbild von Name Cannot Be Blank
Name Cannot Be Blankvor 8 Monaten

Pablo don visit lecturer office ooo

Profilbild von Bābs..™ 🇦🇷
Bābs..™ 🇦🇷vor 8 Monaten

Haha 😂

Profilbild von Ajewole Snr
Ajewole Snrvor 8 Monaten

Which phone she dey use send the voice note?

Profilbild von PRINCE OF ALL SPORTS🔥
PRINCE OF ALL SPORTS🔥vor 8 Monaten

Na my class der. Talk am oooh

Profilbild von IMANUEL
IMANUELvor 8 Monaten

🤣 lecturer threatening go far,no graduation keh?

Profilbild von chidiimmaa
chidiimmaavor 8 Monaten

💔😂

Profilbild von G
Gvor 8 Monaten

😭😭😭😭😭

Profilbild von Mendy Amaru
Mendy Amaruvor 8 Monaten

Loli 🤣 😂 🤣 😂 🤣 😂 🤣 she don para tire 😶‍🌫️😶‍🌫️😶‍🌫️😶‍🌫️😶‍🌫️😶‍🌫️😶‍🌫️😶‍🌫️😶‍🌫️😶‍🌫️

Profilbild von Thiago of FUTMx
Thiago of FUTMxvor 8 Monaten

Na FUTMinna lecturer. This was 2024

Profilbild von Micheal peter💀
Micheal peter💀vor 8 Monaten

Wetin be this😂😂

Profilbild von Table Shaker ❼
Table Shaker ❼vor 8 Monaten

Lol

Profilbild von Qartii
Qartiivor 8 Monaten

🤣🤣🤣🤣🤣

Profilbild von Bashower
Bashowervor 8 Monaten

😂😂😂

Ähnliche Videos