Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Una move lecturer phone ke? 😂😂
66,668 просмотров • 8 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 41

Them don dey thief lecture phone……? see mind 😂

The person get mind ooo

No be small mind

Person wey no even come class rn

All this threat is for nth that phone don go 😂 if she wants her phone she could hav promised them 30 marks each 😂

You know this bro

Hahaha Fb boss

All of them go fail😂

Nobody go pass for that class

Everyone must carry that course over🤣🤣🤣unless they provide the phone

You know this 😂😂

Omo the kind anger wey dey the lecturer voice ehnn 😂😂

@undespicableice @Daviddbomb 🤣🤣 I honestly won’t like to be in their shoes though. This is recklessness. The whole school thing is enough trouble already not to talk about adding personal Popoola madness to it because his phone was stolen… ah can’t even think about it

Class rep, na who get mind go carry professor hardlife's phone in her office??? Pls I take God beg d person, drop the sim I go buy the phone ooo... I no want “wahala" this year again oo Class rep, put d notice for group oo

@kobby_aladin 😂😂

But why do her like that 😂😂

@chuks_web3 😂😂😂😂

Download this for me @xdownloader_bot

At least she still has another phone 😂

😂😂😂😂😂

He happen for my set too

😂

"I swear on my last blood" just take am play first

From 200l ohhh😂😂

Make una return lecture phone abeg 😂😂😂

lol

Which phone she take record this vn😂

Lecturer na juu man. Everywhere go first blurr

Pablo don visit lecturer office ooo

Haha 😂

Which phone she dey use send the voice note?

Na my class der. Talk am oooh

🤣 lecturer threatening go far,no graduation keh?

💔😂

😭😭😭😭😭

Loli 🤣 😂 🤣 😂 🤣 😂 🤣 she don para tire 😶🌫️😶🌫️😶🌫️😶🌫️😶🌫️😶🌫️😶🌫️😶🌫️😶🌫️😶🌫️

Na FUTMinna lecturer. This was 2024

Wetin be this😂😂

Lol

🤣🤣🤣🤣🤣

😂😂😂
