ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
Una move lecturer phone ke? ๐๐
41 ๆก่ฏ่ฎบ

Them don dey thief lecture phoneโฆโฆ? see mind ๐

The person get mind ooo

No be small mind

Person wey no even come class rn

All this threat is for nth that phone don go ๐ if she wants her phone she could hav promised them 30 marks each ๐

You know this bro

Hahaha Fb boss

All of them go fail๐

Nobody go pass for that class

Everyone must carry that course over๐คฃ๐คฃ๐คฃunless they provide the phone

You know this ๐๐

Omo the kind anger wey dey the lecturer voice ehnn ๐๐

@undespicableice @Daviddbomb ๐คฃ๐คฃ I honestly wonโt like to be in their shoes though. This is recklessness. The whole school thing is enough trouble already not to talk about adding personal Popoola madness to it because his phone was stolenโฆ ah canโt even think about it

Class rep, na who get mind go carry professor hardlife's phone in her office??? Pls I take God beg d person, drop the sim I go buy the phone ooo... I no want โwahala" this year again oo Class rep, put d notice for group oo

@kobby_aladin ๐๐

But why do her like that ๐๐

@chuks_web3 ๐๐๐๐

Download this for me @xdownloader_bot

At least she still has another phone ๐

๐๐๐๐๐

He happen for my set too

๐

"I swear on my last blood" just take am play first

From 200l ohhh๐๐

Make una return lecture phone abeg ๐๐๐

lol

Which phone she take record this vn๐

Lecturer na juu man. Everywhere go first blurr

Pablo don visit lecturer office ooo

Haha ๐

Which phone she dey use send the voice note?

Na my class der. Talk am oooh

๐คฃ lecturer threatening go far,no graduation keh?

๐๐

๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ

Loli ๐คฃ ๐ ๐คฃ ๐ ๐คฃ ๐ ๐คฃ she don para tire ๐ถโ๐ซ๏ธ๐ถโ๐ซ๏ธ๐ถโ๐ซ๏ธ๐ถโ๐ซ๏ธ๐ถโ๐ซ๏ธ๐ถโ๐ซ๏ธ๐ถโ๐ซ๏ธ๐ถโ๐ซ๏ธ๐ถโ๐ซ๏ธ๐ถโ๐ซ๏ธ

Na FUTMinna lecturer. This was 2024

Wetin be this๐๐

Lol

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

๐๐๐
็ธๅ ณ่ง้ข
Thief phone for Date ke !? ๐๐๐๐
Gilmore๐ณ๐ฌ ๐ฌ๐ง
231,232 ๆฌก่ง็ โข 9 ไธชๆๅ
