Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Una never see anything na Gullit next. eFootball
14,964 Aufrufe • vor 1 Monat •via X (Twitter)
43 Kommentare

@play_eFootball Na this one be calm down e go reach everybody hand 😂 Cry form me

@play_eFootball 😂😂

@play_eFootball All this people dey mad,so mk good players no reach poor people like us

@play_eFootball Just leave then na until Gullit come as free player

@play_eFootball I swear FB

@play_eFootball ,😂😂😂😂 omo see tears Jesus!! E go shock them say them go give rummie and guilt next..

@play_eFootball I swr I dey wait

@play_eFootball

@play_eFootball For some reasons I feel like the hate in f20 is so forced like kilode ?

@play_eFootball I swr dem nor want mk we enjoy the game.

@play_eFootball I don die man😭😭😭😭 See tears 😭😭😭😭

@play_eFootball E shock.them

@play_eFootball I swr brr

@play_eFootball Gullit go come norms Rummie and cryuuf go follow 😂😂

@play_eFootball Dem go learn in hard way 😂😂

@play_eFootball If you understand how Nigerians thrive you will understand why these big content creators don’t push for severs because they thrive more in absence of proper balance between you and i,that is why many of them are not good in LAN event where everything is balanced

@play_eFootball See how them dey murmuring like market people

@play_eFootball Free Gullit go mk dem run mad

@play_eFootball I no understand them say Konami no dey chop from our data abi watin😭😭😅we also partake in their funds please

@play_eFootball I just tire o

@play_eFootball See tears everywhere 😭😭😭😭

@play_eFootball E just dey flow br 😭😭😂

@play_eFootball See tears lmao 😂

@play_eFootball 🪣

@play_eFootball We need more tears 😭

@play_eFootball These wereys wey no sabi ball and only depends on overpowered cards to win are sad because Suarez is available for purchase in store and Eto'o coming free? They never see anything o.

@play_eFootball See tears 😅😅

@play_eFootball Tears dey flow. Fb boss

@play_eFootball Why are they crying?? Their players are still far better than the free ones

@play_eFootball 😂😂😂😂

@play_eFootball @troll_vec

@play_eFootball The video sweet me 😁

@play_eFootball I swr tears dey flow

@play_eFootball E full everywhere

@play_eFootball I swr

@play_eFootball See ikumu 😭😭😭

@play_eFootball 😂😂

@play_eFootball 😅😅😅

@play_eFootball Nah either Gullit or bullet header Koller be next

@play_eFootball them dey cry 😂

@play_eFootball P2W gang no want make we compete

@play_eFootball 😭😂

@play_eFootball Na that Gullit sef I dey wait for 😂💔
Ähnliche Videos
Sensitive content
Zino don bless me o🚀🔥😩… 2025 una never see anything 🚀😩
@jo_blaq02
151,293 Aufrufe • vor 1 Jahr
