正在加载视频...

视频加载失败

una really dey try for this relationship type sh!t of a thing oh 🤣😂🤣

28,212 次观看 • 1 天前 •via X (Twitter)

34 条评论

immanuel 的头像
immanuel1 天前

The only thing I will beg us is, pls raise your children very well abeg, I no blame this gal, na ppl wey train her I blame. The behaviour of that young, tells you the kind of home he's coming from. oya see the gal, the difference is clear !!

TheeQ 的头像
TheeQ22 小时前

Perfect Gentleman. All men are encouraged to be like that guy. Only a useless human being can be found in this settings sha.

KACHI 的头像
KACHI1 天前

Because it's a female,this video would not go viral neither will she be arrested for domestic violence,but if it's the man ,all hell will let loose .. What a world .

Abraham@DORM BB 的头像
Abraham@DORM BB1 天前

This one na fake oooo, AJEH Am not this stupid for love oooo

Jayy ⚓⛴👮 的头像
Jayy ⚓⛴👮1 天前

I hope this is just content... I nor dy beat woman. But I nor fit dy this settings

Freedom360 的头像
Freedom3601 天前

I hate it

King Acid 𓃵 的头像
King Acid 𓃵1 天前

Bro dey dull movement aswr🤧 En for Use Self Defense [ Ofu Elbow Ofu Eyeball ]

Simba🦁 的头像
Simba🦁1 天前

Una no go wake up tomorrow , everybody wey dey involved including the person that posted this nonsense.

bigmachi 🦅 的头像
bigmachi 🦅23 小时前

U sure say no be content? 😂

IMNAK 的头像
IMNAK1 天前

The boy is very slow and dull This is not U.K or U.S

Tosynix 的头像
Tosynix1 天前

i trust my mama wey born me well .. the day u lay ur hand on my son ... you will walk back home with wheelchair

Brother Benard 的头像
Brother Benard1 天前

Off camera quack am with left. You dey there dey camera your persecution.

Temi 的头像
Temi1 天前

Relationship isn’t the same as it use to be, baq then bois pipe girls like queen, you pipe her with caution, you see wetin dem dey pipe each in the name of relationship nowadays no be here, boi go pipe babe wetin no good cos he know say expiring date dey.

🤴❤️💯🍀🕊🌈 的头像
🤴❤️💯🍀🕊🌈1 天前

You and your ex dey MAD

Kalu Ikechukwu 的头像
Kalu Ikechukwu1 天前

This kind of thing na inside close doors them the do it. So that at all at all one or two rounds don go down. 😂😂😂 And na all this behavior that this guy see , he say he no go do again.

Alo Ifeanyichuwku N 的头像
Alo Ifeanyichuwku N1 天前

Na content

iyke-Dave 的头像
iyke-Dave1 天前

Omo Me I go damage her clavicle after the second slap. No worry I go sleep for prison no wahala

Oluwatobi 的头像
Oluwatobi1 天前

This one na content Jare re shey if your compand no get gate your room too no get door? 😂😂

Neye 的头像
Neye23 小时前

Wetin you find go met her 😂

Santana 🇵🇦🇳🇬 的头像
Santana 🇵🇦🇳🇬1 天前

you dey slap me and want me to expect u back 😂 god abeg oooo

Santana 🇵🇦🇳🇬 的头像
Santana 🇵🇦🇳🇬1 天前

where are the women make una come see nah small thing dey vex me

S9OL 的头像
S9OL23 小时前

Perfect gentleman 😂

LORD OF SOUNDSCAPES 🐎 的头像
LORD OF SOUNDSCAPES 🐎1 天前

I promise myself I'll not beat a woman. Big fool

EnuguBroz 的头像
EnuguBroz1 天前

Don’t hit women Women: Oya hit me

SPECIAL 💎 的头像
SPECIAL 💎1 天前

"I promise myself not to beat a woman"

Deola chinyere Josh ❣️ 的头像
Deola chinyere Josh ❣️1 天前

Most of the time, we women don’t actually want to hit or slap our boyfriends, husbands, or partners. It’s simply an expression of how deeply we feel. We love very dearly and when we’re hurt, we react according to how intense that pain is. The only thing is this: if you don’t love us, then don’t admire us.

Browny-reigns 的头像
Browny-reigns1 天前

Kirikiri Jo soapy….

🎯OBIDIENT 🎯 的头像
🎯OBIDIENT 🎯1 天前

How many free slap that weak man collect ?

ZEEK🫆🗡️ 的头像
ZEEK🫆🗡️1 天前

Make e sha be skit😂😂😂

Kwesi YAWSON 的头像
Kwesi YAWSON23 小时前

And why were you still standing there? After the first slap, you should have left quietly. You wanted the slaps as a means to trend

OluwaSEUN W*Ss 的头像
OluwaSEUN W*Ss1 天前

Carry her enter inside give her better opuehhhhh

Solar Master 的头像
Solar Master1 天前

That slap don reach 20 🤣

Lapel ICT 的头像
Lapel ICT21 小时前

Carry Una content comot for here idiot

Oluyomi Peter 的头像
Oluyomi Peter1 天前

I trust you man, you are mad 😂😂

相关视频

If nah like this relationship be, then una dey try😂
0:59

Sensitive content

If nah like this relationship be, then una dey try😂

LUMINAX

287,720 次观看 • 1 年前