Loading video...
Video Failed to Load
Una sure say dis girl never mad ๐๐
48 Comments

This girl normal?๐ U still find me come x

No vex ๐๐

She never mad she just Wan blow legit but e no easy. Na so shank start though, I be dey watch am then on Twitter. I watch am blow still dey where I dey. God abeg oo.

Mouth no dey pain you?๐

No

Where you go since??

I Dey everywhere o

This particular girl no dy alright ๐๐๐

I first talk am

lol, this girl na small remain make you no go mad oo lol, love you tho

Landlord watching you slam the Door.

Lol funny enough she might be an introvert off screen

๐๐๐stop nah

Fuck....she come fine ๐คฆ๐พโโ๏ธ omor the struggle

Never you ever in your life turn your nyash on me again ๐

Sorry ๐๐

You no call Ekpebs today ๐๐

See the kind people wey I they share state with๐ฉ๐

๐๐๐

Nne are u normal? Daddy wa asking

Omo this girl funny I don waste my sub for her video The vibes self ๐น Lovefromthissideโค๏ธ๐น

Na Elon I blame ๐

๐๐

You dey here too๐

@LifeOfChika How did you manage that pain ๐ญ๐๐๐๐

Na always the fine ones dey craze true true

Twitter, God will punish you people for bringing this rubbish to my timeline. I swear God will punish you and all those encouraging this stupid content.

okpebolooooooooo๐ญ๐

Na that their pidgin dey always sweet me

I welcome you solemnly. Omoh youโre funny and youโll be famous no worry ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Thanks ๐

u suppose shout for road and inside the vehicle

Soon

Ekpes babe ๐คฃ

Anger versions ๐ ๐

How you Dey sort your headache after this shout?

๐๐

No move ooo, I dey call help from psychia ๐๐

Shey no be this mad girl for TikTok be this

Nah she o

Holy Morocco ๐

Na so e dey start oo

Please did she get back home safely that day? Asking for someone

Na now I no sey I no get craze for head. I still dey learn. People dey ooo.

i just like ur ascent aswr e dey gimme joy

Her neighbor go just dey vex everyday

Make dem pack nah

You be think say Carter efe no go get protege? As e be say na madness Una like
Related Videos
Sensitive content
Una sure say this girl real๐โโ๏ธ how I take reach here ๐ญ
ABISCO
57,243 views โข 7 months ago
Sensitive content
This guy girlfriend wanted to go after spending weekends at his place and he started crying chaiii๐ una sure say this girl no lock ahm so๐น๐
Kemmy
35,837 views โข 1 month ago
