Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Una sure say odumodu no dey craize like this??🤷🏽‍♂️🤷🏽‍♂️🤷🏽‍♂️

21,897 Aufrufe • vor 8 Tagen •via X (Twitter)

31 Kommentare

Profilbild von BIG BAG 💼 🏦
BIG BAG 💼 🏦vor 8 Tagen

Them mix Ugwu join the Cana wey him smoke ni

Profilbild von Beyroot
Beyrootvor 8 Tagen

I hope this na just publicity .. if not this na better efor riro

Profilbild von OB£MB£_ ❤️💙
OB£MB£_ ❤️💙vor 8 Tagen

You die for a woman, another man will go chop am.

Profilbild von tuff
tuffvor 7 Tagen

😂😂😂

Profilbild von Tunde Elelu
Tunde Eleluvor 8 Tagen

Man’s doing it for the market and trends

Profilbild von Swagbag 🪖
Swagbag 🪖vor 7 Tagen

See as the girl point am say na big fool 😂😂 OD na Toto security

Profilbild von BOB
BOBvor 7 Tagen

Person don fraaa una no notice

Profilbild von SimplySam
SimplySamvor 8 Tagen

Jesus! Not OD saying all this fah 😂

Profilbild von BEN.TECHY 🐂
BEN.TECHY 🐂vor 8 Tagen

The woman go piss on the werey head

Profilbild von EMMYGEE
EMMYGEEvor 7 Tagen

Na jesus Christ he be nah 😂

Profilbild von Adewale
Adewalevor 7 Tagen

It's the way you switched from English to Yoruba for me, I don laugh Comot for chair 😂😂. That Odumakin guy is gone fr.

Profilbild von Temitope Lawal olaoye
Temitope Lawal olaoyevor 7 Tagen

Lol 😂✌️😂 this guy is gone 😂😂

Profilbild von Gen Tunde 🇳🇬
Gen Tunde 🇳🇬vor 7 Tagen

Eko Savage go foreign 😂

Profilbild von Vicenation
Vicenationvor 7 Tagen

Bros hope say you dey alright

Profilbild von #FortuneAluminum
#FortuneAluminumvor 7 Tagen

The matter reach to twist Tongue ooooo Eko my G

Profilbild von Adeboyl
Adeboylvor 8 Tagen

@eko_savage bro not just gone, big kala is dead and gone

Profilbild von SaFàrí
SaFàrívor 7 Tagen

Odumodu dn de fra fr wtf

Profilbild von iBILLLIONZ
iBILLLIONZvor 7 Tagen

Very soon, him go open church dey preach like adeboye lol

Profilbild von Ser Benny
Ser Bennyvor 8 Tagen

Werey’n ja s’obo💔😭

Profilbild von Olamideishere
Olamideisherevor 7 Tagen

And this guy Mama Dey pray for him and his friends ooo, why he come dey Mumu like this 😂

Profilbild von Isreal Abiona
Isreal Abionavor 7 Tagen

😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂

Profilbild von BLACK JESUS
BLACK JESUSvor 7 Tagen

Eko savage see simp wey pass simp he turn MKO 😂

Profilbild von TOKE30X
TOKE30Xvor 7 Tagen

Odumo Dantoto

Profilbild von Gbolahan
Gbolahanvor 8 Tagen

😭😭😂

Profilbild von NO SHISHI
NO SHISHIvor 7 Tagen

Toto Hunter 😂 😭

Profilbild von TOCHI ☯️
TOCHI ☯️vor 7 Tagen

Baba leave am i use am rub body, me i no fit kpai for any woman ooo

Profilbild von Daud
Daudvor 8 Tagen

😂😂😂🤣🤣🤣

Profilbild von Saint man
Saint manvor 7 Tagen

@Anumorigba_007 😂😂😂😂

Profilbild von FIRE 👽
FIRE 👽vor 7 Tagen

This one na toto water e dy use baff

Profilbild von Alaba Olatunji ⚜
Alaba Olatunji ⚜vor 8 Tagen

And he will di€ for his woman, Àsè Jun, lórúko Jésù, Insallah

Profilbild von Polandbear
Polandbearvor 7 Tagen

Eko savage we go cancel u o

Ähnliche Videos